Hmm hmmm
I go by the nameejire
I go by the name ejire
Ur love has taking over me
I don't really care
I give you my soul and my body
Mabimi ninu je
Oro ife e lokan mi
Whenever you smile you turn me on
You only belong to me
Whatever dem say jekan tanra wo
Your love is all want I no need no other
If you love me jeje I go to u teader
Na where you dey baby me I want dey
Love me baby okowan lode
After you layemi koma selomi
Cos I want you to know
I'm stupid for love
I'm stupid for you
Anywhere wey you want go ama follow oh oh
I'm stupid for love
I'm stupid for you
Anytime wey you need me ama be there
Loving you is so addictive
And if you leave I felt to get high bp
If you won go think my sanity ode
Weitin I want do love na wantintin
One touch I don open up no stressing
Cause ama love you even for no reason
Ebimi ko
I can't get enough
I want some more
I'm stupid for love
I'm stupid for you
Anywhere wey you want go ama follow oh oh
I'm stupid for love
I'm stupid for you
Anytime wey you need me ama be