Ah ra ra uber
Ah ra ra ra ra ra ra
Surulere su ru ru eh
Surulere
Surulere su ru ru lere Olorun
Dead body no dey gbafun come on
Zombie no dey zanku
Dem no dey gbe body o
Gbe body o gbe body
Dem no dey gbe body o
Gbe body o gbe body
You suppose to dey thank God di o
Thank God di o thank God di e
Say you no be Chukwu di o
Chukwu di o Chukwu di
Kilode kilode
Why you dey cry oh mama
You wan commit suicide
When you suppose dance makossa
Aye teme o God must not leave us suffer
No kill yourself o no kill yourself
You suppose dance makossa
Surulere eh su ru ru lere eh susu
Surulere eh su ru ru lere eh susu
Ojuelegbe ojuelegba ojuelegba
Ojuelegbe ojuelegba
Dead di body no dey gbafun
Zombie no dey zanku
Dem no dey gbe body o
Gbe body o gbe body
Dem no dey gbe body o
Gbe body o gbe body
You suppose to dey thank God di o
Thank God di o thank God di e
Say you no be Chukwu di o
Chukwu di o Chukwu di
Eh le le le le le
Mama ileke mama ileke
Mama kolegbe
Te no Lagbaja te no Lagbaja
Money wey you no get o money wey you no get you no get o
No vex oh you mustn't be Balotelli or Caitlyn Jenner
You suppose dance makossa
Surulere eh su ru ru lere eh susu
Surulere eh su ru ru lere
Ojuelegbe ojuelegba ojuju
Ojuelegbe ojuelegba
Dead di body no dey gbafun
Zombie no dey zanku
Dem no dey gbe body o
Gbe body o gbe body
Dem no dey gbe body o
Gbe body o gbe body
You suppose to dey thank God di o
Thank God di o thank God di o
Say you no be Chukwu di o
Chukwu di o Chukwu di
Uber
Mix Moosa