Back to Top

Tekno - Sudden Lyrics



Tekno - Sudden Lyrics
Official




If it's spax then it's gotta be
Dem dey kill for there Tekino
Dem dey burni person Tekino
All of a sudden
All of a sudden
All of a sudden
All of a sudden
All of a sudden

No be today my people dey suffer
No be today
I say e don tey my people dey suffer
If na by hardwork
Poor man go get money
Poor man go get money
Abi you never hear
How much dem dey pay police
To carry gun and stand for street

Some dey kill and turn to Lagbaja
Rain everyday no umbrella
Kpaju kpa ju kpa kpa jukpa jukpa machala
Talking talking drum ye ye ye
Talking talking tongue talking talking

And all of a sudden
All of a sudden
House e don catch fire
All of a sudden ye ye ye
All of a sudden
All of a sudden
2 2 billion is a nothing for them
All of a sudden
40 billion is a nothing for them eyy

But what the hell do I know
When I ain't no politician
What the f* do I know
I'm just a musician
Wetin I talk it no matter
Even if na just constant electricity
Cos what the journey brother

Some dey kill and turn to Lagbaja
Ewoo ewo
Rain everyday no umbrella
Kpaju kpa ju kpa kpa jukpa jukpa machala
Talking talking drum ye ye ye
Talking talking tongue talking talking

And all of a sudden
Of a sudden
All of a sudden
Of a sudden
All of a sudden
Of a sudden
All of a sudden
Koro koro yeee
All of a sudden
2 2 billion is a nothing for them
All of a sudden
40 billion is a nothing for them

Take a look in the street
So many people begging
So many people gat nothing to eat
Fire on the mountain
Many many people gatz work to chop
Tell me who is their support
Wey we dey laugh hmmm
Who is their support

Some dey kill and turn to Lagbaja
Ewoo ewo
Rain everyday no umbrella
Kpaju kpa ju kpa kpa jukpa jukpa machala
Talking talking drum dey dey
Talking talking tongue talk tongue talk tongue

And all of a sudden
Of a sudden
All of a sudden
Of a sudden
All of a sudden
Of a sudden
All of a sudden
Koro koro yeee
All of a sudden
2 2 billion is a nothing for them
All of a sudden
40 billion is a nothing for them
See dem see dem
No be today my people dey suffer
See dem see dem see dem
Abeg it don tey my people dey suffer
All of all of all of
[ Correct these Lyrics ]

[ Correct these Lyrics ]

We currently do not have these lyrics. If you would like to submit them, please use the form below.


We currently do not have these lyrics. If you would like to submit them, please use the form below.


English

If it's spax then it's gotta be
Dem dey kill for there Tekino
Dem dey burni person Tekino
All of a sudden
All of a sudden
All of a sudden
All of a sudden
All of a sudden

No be today my people dey suffer
No be today
I say e don tey my people dey suffer
If na by hardwork
Poor man go get money
Poor man go get money
Abi you never hear
How much dem dey pay police
To carry gun and stand for street

Some dey kill and turn to Lagbaja
Rain everyday no umbrella
Kpaju kpa ju kpa kpa jukpa jukpa machala
Talking talking drum ye ye ye
Talking talking tongue talking talking

And all of a sudden
All of a sudden
House e don catch fire
All of a sudden ye ye ye
All of a sudden
All of a sudden
2 2 billion is a nothing for them
All of a sudden
40 billion is a nothing for them eyy

But what the hell do I know
When I ain't no politician
What the f* do I know
I'm just a musician
Wetin I talk it no matter
Even if na just constant electricity
Cos what the journey brother

Some dey kill and turn to Lagbaja
Ewoo ewo
Rain everyday no umbrella
Kpaju kpa ju kpa kpa jukpa jukpa machala
Talking talking drum ye ye ye
Talking talking tongue talking talking

And all of a sudden
Of a sudden
All of a sudden
Of a sudden
All of a sudden
Of a sudden
All of a sudden
Koro koro yeee
All of a sudden
2 2 billion is a nothing for them
All of a sudden
40 billion is a nothing for them

Take a look in the street
So many people begging
So many people gat nothing to eat
Fire on the mountain
Many many people gatz work to chop
Tell me who is their support
Wey we dey laugh hmmm
Who is their support

Some dey kill and turn to Lagbaja
Ewoo ewo
Rain everyday no umbrella
Kpaju kpa ju kpa kpa jukpa jukpa machala
Talking talking drum dey dey
Talking talking tongue talk tongue talk tongue

And all of a sudden
Of a sudden
All of a sudden
Of a sudden
All of a sudden
Of a sudden
All of a sudden
Koro koro yeee
All of a sudden
2 2 billion is a nothing for them
All of a sudden
40 billion is a nothing for them
See dem see dem
No be today my people dey suffer
See dem see dem see dem
Abeg it don tey my people dey suffer
All of all of all of
[ Correct these Lyrics ]

Back to: Tekno



Tekno - Sudden Video
(Show video at the top of the page)


Performed By: Tekno
Language: English
Length: 3:19

Tags:
No tags yet