Uhu nana uhu nana oh oh
Eskymoney
I marsh all the place ah ah
Bad man Tee Fresh
Cause I no get money Ori mi ti kere
Kudi no reply my chat
Cause I no get money... No more Zaddy
Otun fimi gapa
Remember you hail me
When I do giveaway sho gbagbe ni
You call me names like Zaddy
Alhaji And your Chargie yeh yeh
Kala kuta Kala kuta
Awon omo mi yapa gan lori Twitter
They get yansh wonti fe ya speaker
Them no dey gree
Won ti faafa kufa oooh
Kala kuta Kala kuta
Awon omo mi yapa gan lori Twitter
They get yansh wonti fe ya speaker
Them no dey gree
Won ti faafa kufa oooh
Allowee oh Allowee
Owo epo... Ofegba Allowee
She don dey wait for my Allowee
Owo epo fegba Allowee oh
Allowee oh Allowee
Owo epo... Ofegba Allowee
She don dey wait for my Allowee
Owo epo fegba Allowee oh
Owo epo
Kudi owo epo
Sise Kolowo
Money no easy like that oh
And I know you want to cruise inna Benz oh
You want assurance I Buy you the Porsche oh
Lavida local
Are you born from the ghetto eeeh
You born from from the ghetto
Shey you know shey you know
I no be bolanle
I just dey hustle kowope
I just dey hustle kowope yeh
Shey you know shey you know
I no be bolanle
I just dey hustle kowope
I just dey hustle Kowope yeh
Kala kuta Kala kuta
Awon omo mi yapa gan lori Twitter
They get yansh wonti fe ya speaker
Them no dey gree
Won ti faafa kufa oooh
Kala kuta Kala kuta
Awon omo mi yapa gan lori Twitter
They get yansh wonti fe ya speaker
Them no dey gree
Won ti faafa kufa oooh
Allowee oh Allowee
Owo epo... Ofegba Allowee
She don dey wait for my Allowee
Owo epo fegba Allowee oh
Allowee oh Allowee
Owo epo... Ofegba Allowee
She don dey wait for my Allowee
Owo epo fegba Allowee oh
Hmmmm jaji
Allowee jamana hmm jaji
Allowee (Vibes)
Allowee jamana hmm jaji
Allowee jamana hmm jaji
Allowee (Vibes)
Eskymoney Eskydo