You the smoke igbo
I promise not to sing love songs but
Can't resist your smile
I promise not to fall in love
Since I broke my leg before ah
Anything you want I go do
Even if na me against you
Me I no fit look you no do
So girl ah me say eh
I don fall in love with you
I don fall I don high I don craze o
Only want to be with you
I talk one she talk ten I say hello
I don fall in love with you
I roll one she light one the story goes
Only want to be with you
Tarrrr see!
For your matter I for like come first
Your baka is a circumference
Loving is a crime cos I don jump fence
Eh God you can see nonsense
Omo I don waka on top love matter
My girlfriend sef don the call me brother
No wonder Cynthia bin the look my gbola
Before I know she don block my number
I don't wanna leave you baby
I think you're the right one baby
I know this shit sound so crazy
But I just wanna call you baby
She say who be this again
See me see gbege
You know say we go dey apart like this
You make me fall in love
I must be dreaming or something
Or maybe am high on something
If it's not you it's nothing
You the one I be wanting
E get one kele wey do me well
I even bath I no use towel
Omo this kind kele na time go tell
She say she love me I love her too
Oh my lover
Suck banana
E be me wey the call your number
And everyday I the text your WhatsApp
I don fall in love with you (i don fall in love with you)
I don fall in love with you
I won't lie
Only want to be with you
Oh walahi
I don fall in love with you
I won't lie
Only want to be with you
Oh walahi
I don fall in love with you
I don fall I don high I don craze o
Only want to be with you
I talk one she talk ten I say hello
I don fall in love with you
I roll one she light one the story goes
Only want to be with you
I don fall in love with you
With you
Oh oh
With you
I am Studio Jimmy
You dey smoke igbo