Alala nlala
Hanhan
When baba God bless you
Na easy matter
Stone gaga
When baba God bless you
You go get plenty hater
Yeah yeah
Me I mind my business
I dey drink plenty water
Yeah yeah
Mama tell me say gbogbo
Tom dan ko ni Wura
Good or bad oo eyah
Iwo sha ti gba dura
Mo n nowo nowo
Mo n bowo je je
Mo n nowo nowo
Mo n bowo je je
Mo n nowo nowo
Mo n bowo je je
Mo n nowo nowo oh
Mo n bowo
Eh eh owo ni koko o
Owo la fin rale lafin ra motor
E be like lotto oh
Money too sweet aji lo motor
If you get dem go talk
If you no get my n**ga dem talk o
Why you no get make dem yarn
Why you no get make dem talk
Make dem yarn ooo hmmmmm
On da IG na giveaway
Come in my party na take away
When you no get dem go run away eh
Hmmmmm On da IG na giveaway
Come in my party na take away
If you no get dem go run away eh
When baba God bless you
You go get plenty hater
Yeah yeah
Me I mind my business
I dey drink plenty water
Yeah yeah
Mama tell me say gbogbo
Tom dan ko ni Wura
Good or bad oo eyah
Iwo sha ti gba dura
Mo n nowo nowo
Mo n bowo je je
Mo n nowo nowo
Mo n bowo je je
Mo n nowo nowo
Mo n bowo je je
Mo n nowo nowo oh
Mo n bowo
Small thing dem go holla person nah
So many thing wey para person ham
Baby make you take ah pause nah
Money matter me I take ham personal
Time no dey eh eh
Time no
Time no dey eh eh
Surulere eh
Time no dey eh eh eh eh
When baba God bless you
Mama tell me say gbogbo
Tom dan ko ni Wura
Good or bad oo eyah
Iwo sha ti gba dura
Mo n nowo nowo
Mo n bowo je je
Mo n nowo nowo
Mo n bowo je je
Mo n nowo nowo
Mo n bowo je je
Mo n nowo nowo oh
Mo n bowo