Back to Top

Spyro - Funke Lyrics

Spyro - Funke Lyrics

Boy ohh oh oh
S-Bling on the track
Mayorkun baby oh, OBO
Baddest, yehh

Funke, Funke, o n ja mi l'ara je,
The way you love me, yeah ih
The way you treat me ohh ohh
Apostle must hear of this, say you give me joy
Wey them no fit stop
Our loving no go spoil
If to say I be snake, I swallow plenty money
36 milla for you, cheeii
And even if I fail the JAMB ohh, I don't care,
Don't cry, as long as you dey there

Walai! If you leave me, I die
Ko s'onje ninu pot oh, and if you leave me,
Say na wetin I go chop oh?
Walai! If you leave me, I die
Ko s'onje ninu pot oh, and if you leave me,
Say na wetin I go chop oh?

Make I no go parami si e lorun baby
Girl, I go buy you what you want oh
Oh baby tell me what you want oh? "Segbe!"
This one no be accidental discharge oh, baby
When I shoot, I shoot a shot oh
I no dey miss, always on point ohh, oh ahh
Plenty plenty girls, but na you I pick
I know you no dey owe, but I know you deep
Baby come be my sunshine, make you glad in my bloodline
"Ma if to say I be bomb, i know love, my lover
"Ko youki sesaw everyday
Sisi, I no be your big brother
No be say we sabi each other
But our loving dey grow stronger ohh
Then I say again, Sisi, I no be your big brother
No be say we sabi each other
But our loving dey grow stronger ohh

So, I swear, Walai! If you leave me, I die
Ko s'onje ninu pot oh, and if you leave me,
Say na wetin I go chop oh?
Walai! If you leave me, I die
Ko s'onje ninu pot oh, and if you leave me,
Say na wetin I go chop oh?

Oh eh eh, Funke, Funke
O n jami lara je the way you dey ball on me, why?
And I know you're ready to take meat
My accountant must hear of this
Cos I go do it your ways
On top your loving, I go show them money
Eh, if to say I be Jew "neba"
Na me too call the police, my guys them them dey ready
Ehh ahh, I go draw your tattoo
Forever is you and me, Givenchi on a daily
Ahh, me I no dey look for person wey go give me trouble
I dey look for omo wey go gimme double
Shout out to my girlfriend, dey hustle
If no be God, where I go dey, me I know?
Me I no dey look for person wey go give me trouble

Baby I go come through like bendedere, eh eh
"Bendedere, as you as you gimme go
Dey come through "
Awon girls won wa mi ni
T'on ba ri mi lori street, won fe fokiri ah eh
Me I do fokiri, Funke Funke
Me I jokiri eh, Funke, ehn ehn ehn ehnn
Ehn ehn ehnn, ma jekiri ehn ehn ehnn
Oya oya ne ehn ehn ehnnn
Ah ehn ehn ehn ehn ehn ehnnn
Baby oya ehn ehn ehnnn
I go give you ehn ehn ehn ehn ehnn
Ah oh ye ehh
This sound is only dope
[ Correct these Lyrics ]

[ Correct these Lyrics ]

We currently do not have these lyrics. If you would like to submit them, please use the form below.

Writer: David Adeleke, Mayowa Adewale, Samuel Onuche
Copyright: Lyrics © CONCORD MUSIC PUBLISHING LLC, Sony/ATV Music Publishing LLC, Kobalt Music Publishing Ltd.

Back to: Spyro

Spyro - Funke Video
(Show video at the top of the page)

Performed By: Spyro
Language: English
Length: 4:20
Written by: David Adeleke, Mayowa Adewale, Samuel Onuche

Tags:
No tags yet