Back to Top

Sound Boi - DND Lyrics

theme

Sound Boi - DND Lyrics




Arambe timofe da
Producer drop instrumental
Make all of my people dey mayan
Me I want to light marijuana
I juba before I enter
Move your body to the center
Pressure fit to make a man mental
Me I no Dey fall for your banter

I roll up energy
Blowing my trees
Dey DND
All eyes on me
Olohun egbami
Wonfe pami
Hating on me
Ewo baye seri

Nkan toju tiri
Wetin eye see
Pass ABC
E no easy
They wan jail me
Family mi
Lotun nshemi
Omo shey you Dey see

I roll up energy
Dey DND
Blowing my trees
All eyes on me
Olohun egbami
Wonfe pami
Hating on me
Ewo baye seri

Nkan toju tiri
Wetin eye see
Pass ABC
E no easy
They wan jail me
Family mi
Lotun nshemi
O mo baye s'eri

I Dey live life
Me I Dey
Me I Dey Dey
I Dey write songs wey go Dey for replay play
Omo tan so you think say I go saykay
Iwo bawo Oya make you Dey play play

I Dey work hard every night everyday day
Make I chop life make I Dey where my mate Dey
Ropopompo
No Dey do sege sege
If you try me you go see shege shege

Put your hands up make you dance pamurege
See my gbedu no be jazz no be reggae
You Dey hate me omo that is your pain pain
Where I wan reach ibe sha moma de de

Demma talk say me I do this
I do that
Demma snitch on me because dem be judas
You Dey throw stone you Dey live for inside glass
We be low level dem say dem be high class

I roll up energy
Blowing my trees
Dey DND
All eyes on me
Olohun egbami
Wonfe pami
Hating on me
Ewo baye seri

Nkan toju tiri
Wetin eye see
Pass ABC
E no easy
They wan jail me
Family mi
Lotun nshemi
O mo baye s'eri

Ajumobi oko tanu
Trust no family and friends
I can see the hate with my lens
Dem think say I dens
Wonfe koba mi moya fo fence
Defamation wey no make sense
Na money I Dey chase
Me I just Dey run my race
Me I just Dey for my zone
Better leave me alone
My down fall no fit make you rich
So make you practice what you preach

I roll up energy
Dey DND
Blowing my trees
All eyes on me
Olohun egbami
Wonfe pami
Hating on me
Ewo baye seri

Nkan toju tiri
Wetin eye see
Pass ABC
E no easy
They wan jail me
Family mi
Lotun nshemi
O mo baye s'eri
[ Correct these Lyrics ]

We currently do not have these lyrics. If you would like to submit them, please use the form below.


We currently do not have these lyrics. If you would like to submit them, please use the form below.


English

Arambe timofe da
Producer drop instrumental
Make all of my people dey mayan
Me I want to light marijuana
I juba before I enter
Move your body to the center
Pressure fit to make a man mental
Me I no Dey fall for your banter

I roll up energy
Blowing my trees
Dey DND
All eyes on me
Olohun egbami
Wonfe pami
Hating on me
Ewo baye seri

Nkan toju tiri
Wetin eye see
Pass ABC
E no easy
They wan jail me
Family mi
Lotun nshemi
Omo shey you Dey see

I roll up energy
Dey DND
Blowing my trees
All eyes on me
Olohun egbami
Wonfe pami
Hating on me
Ewo baye seri

Nkan toju tiri
Wetin eye see
Pass ABC
E no easy
They wan jail me
Family mi
Lotun nshemi
O mo baye s'eri

I Dey live life
Me I Dey
Me I Dey Dey
I Dey write songs wey go Dey for replay play
Omo tan so you think say I go saykay
Iwo bawo Oya make you Dey play play

I Dey work hard every night everyday day
Make I chop life make I Dey where my mate Dey
Ropopompo
No Dey do sege sege
If you try me you go see shege shege

Put your hands up make you dance pamurege
See my gbedu no be jazz no be reggae
You Dey hate me omo that is your pain pain
Where I wan reach ibe sha moma de de

Demma talk say me I do this
I do that
Demma snitch on me because dem be judas
You Dey throw stone you Dey live for inside glass
We be low level dem say dem be high class

I roll up energy
Blowing my trees
Dey DND
All eyes on me
Olohun egbami
Wonfe pami
Hating on me
Ewo baye seri

Nkan toju tiri
Wetin eye see
Pass ABC
E no easy
They wan jail me
Family mi
Lotun nshemi
O mo baye s'eri

Ajumobi oko tanu
Trust no family and friends
I can see the hate with my lens
Dem think say I dens
Wonfe koba mi moya fo fence
Defamation wey no make sense
Na money I Dey chase
Me I just Dey run my race
Me I just Dey for my zone
Better leave me alone
My down fall no fit make you rich
So make you practice what you preach

I roll up energy
Dey DND
Blowing my trees
All eyes on me
Olohun egbami
Wonfe pami
Hating on me
Ewo baye seri

Nkan toju tiri
Wetin eye see
Pass ABC
E no easy
They wan jail me
Family mi
Lotun nshemi
O mo baye s'eri
[ Correct these Lyrics ]
Writer: Roland Olorunfemi
Copyright: Lyrics © O/B/O DistroKid
LyricFind

Back to: Sound Boi



Sound Boi DND Video


Performed By: Sound Boi
Language: English
Length: 3:48
Written by: Roland Olorunfemi

Tags:
No tags yet