Take your time
Make you live it right
E no matter if you popular aaaa
People Dey way no Dey social
Code your money Jeje ni aye gba aaaaq
Ko ya ma gbo para pass para
Oga ade lo settel down
Na my shoe I go buckle am
Edumare kini formula aaa
Ohhh ohhhhhh ode pada aaaa
Omo won le ba rara oo
Bo ye ko gbe okada aaaa
Ohhhhh ohhhhhh ode pada aaa
Omo ko de da rara nii
Biggie money don land
Make them Dey play
Make we party oooo
Owo Rozay ni ko le ra ile ooooo
As I Dey work and I Dey pray oo
Edumare bless my way
Awa de
Awa de de de ooooh
I Dey for ade lo de o
Me I Dey
Me I Dey
And I run my race
I Neva reach where I dey go but I no dey where I dey
Ibi giga ogo
Mo mo ma debe Ajeh
Wetin my eyes don see
Mio nile gbagbe
If Una murder the boy
Wetin Una gain
Shebi na glory I get me I no kill person
Enemies yapa to fe fi omo ologo she esin
Shey ero pe eni werey ni e shi ma wo lule yi
Whether you like or not omo ologo lemi
Ahh ahh ahn
Shebi dem want make we sober
But soon e go be like say we bribe jehova Ajeh
Na why me I no dey bother
Cuz who get God ko ye ko ma suffer laye
Awa de de de o
Ba she wole woni kilode o
Shebi there was darkness before we came in
La won nepa mu ina de o