Back to Top

Slashwisdom - Nobody Cares Lyrics



Slashwisdom - Nobody Cares Lyrics
Official




Life isn't fair
Life isn't fair
What is life when nobody cares
Nobody cares, nothing
Na small tin wey dey give us hope o, hmmm
Uplifted and we no dey mope
We dey celebrate even when we hit the post
Negative energy still dey kill us o
And nobody cares
Police you suppose protect us
But na you we dey fear
Guy, Pastor dey preach God to feel breast
You dey find Love, you must give sex
To dey hustle hard na to steal first
If you dey try blow, you must kill first
Some dey flex and dem no get light
Some dey Vex but dem no wan fight
We want to live in peace
No stress
[ Correct these Lyrics ]

[ Correct these Lyrics ]

We currently do not have these lyrics. If you would like to submit them, please use the form below.


We currently do not have these lyrics. If you would like to submit them, please use the form below.




Life isn't fair
Life isn't fair
What is life when nobody cares
Nobody cares, nothing
Na small tin wey dey give us hope o, hmmm
Uplifted and we no dey mope
We dey celebrate even when we hit the post
Negative energy still dey kill us o
And nobody cares
Police you suppose protect us
But na you we dey fear
Guy, Pastor dey preach God to feel breast
You dey find Love, you must give sex
To dey hustle hard na to steal first
If you dey try blow, you must kill first
Some dey flex and dem no get light
Some dey Vex but dem no wan fight
We want to live in peace
No stress
[ Correct these Lyrics ]
Writer: Olisa Echeazu
Copyright: Lyrics © O/B/O DistroKid

Back to: Slashwisdom



Slashwisdom - Nobody Cares Video
(Show video at the top of the page)


Performed By: Slashwisdom
Language: English
Length: 1:25
Written by: Olisa Echeazu

Tags:
No tags yet