Bad belle, Amebo
Bad belle, Amebo
Omo men na wetin dey sele dem
Omo men na wetin dey sele dem
Smile at my face
For my back they be laughing at me
They love to see me sad
Hate to see me happy
I still dey show em love
So they think they got me
After they hear this one
They go shock probably
Mistakes I experience
I dey take as a lesson o
My intention was to come
With no intention though
Sometimes I get so emotional
People so flaky
I got low expectations yo
Chop alone, die alone
Na wetin be the motto
All my guys go chop
Even if na one tomato
You carry chest dey waka
You come dey form commando
You no be bad guy.
You're insecure. You unstable
Thinking when you spread news
You look good; you believe it
I na-ako ihe na-agba ka motor, onye iberibe
Your glory days, your lonely days
Nobody around you
And that phony face
They wanna bury me
I know they wanna bury me
They wanna bury me
I know they wanna bury me
I'm alive and I'm well
Dem never bury me
Dem day hala hala
But they no dey worry me
She used to tell me
I will always be a bus boy
Kita okwa mu a bu the boss boy
No play yourself
No dey worry bout too much boy
Ogechukwu ka mma
Leave it up to God boy
Guy I no dey dull face
Work smart, I no dey carry last
Una too dey bone face too hard
Like you dey smell your nyash
Money wey you get
No be your own borrow borrow tinz
But you dey vacation in Miami
On some yolo tinz
You have join gang, Akanm the boy
Every time oge obuna
You wan show me gun
I know Odoegbunam
He no send at all
He get his own for the pocket
No dey miss at all
Solid confidence
Mistaken for cockiness
Focused on my goals
Like giving a helping hands
Balling on you fools
Can't stop me I'm Iverson
Fake friends come and g
But to me, we are never friends
They wanna bury me
I know they wanna bury me
They wanna bury me
I know they wanna bury me
I'm alive and I'm well
Dem never bury me
Dem too dey hala hala
But they no dey worry me
They wanna bury me
I know they wanna bury me
They wanna bury me
I know they wanna bury me
I'm alive and I'm well
Dem never bury me
Dem dey hala hala
But they no dey worry me
I stand Gidigba
I stand Gidigba
Nothing dey sele
Nothing dey sele
Nothing dey sele
I know enough to know
That I know odiro ofele
I know enough to know
That I know nothing dey sele
Make dey push, make dey push
Make dey push, make dey
I no go fall. I no go fall
I no go fall. I no go
Mistakes I experience
I take as a lesson
All of una soft
You carry too much emotion
No near me at all
You know say you can't be trusted
Call me when you need me
My turn you are never there
Talk say you dey busy
But we see your picture everywhere
With the other guys
Wey dey do like say dem better pass
Una no better pass
Una no better pass
Dey comment on my comment
With some comment that's irrelevant
Isi mgbaka puta
You no get precedence
Je were oche. A si m gi were oche
Wetin you dey look? je were oche
Sftme I rep Sftme
Shout outs to the boys that is Emg
Expression dey my side
Dadson on the deck
Dj Dee Money na my guy awon D.i.s
Dj Omobade na my brother no debate
I salute you Don X na you gimme faith
Nothing dey sele. Nothing dey sele
I know enough to know
That I know nothing dey sele
They wanna bury me
I know they wanna bury me
They wanna bury me
I know they wanna bury me
I'm alive and I'm well
Dem never bury me
Dem dey hala hala
But they no dey worry me
When they tell me trust me
I be like trust who
Trust me, I don't trust you
I Stand Gidigba
I Stand Gidigba