Opoor opoor (Skaydee)
Opoor opoor
Opoor opoor
Opoor opoor
How many people dey hustle? Opoor
How many people dey ball?
How many monkey dey work? Opoor
How many baboon dey chop?
How many Sirs dey thief? Opoor
How many people dey steal?
How many people dey go? Opoor
How many people don go?
How many people dey kpai? Opoor
How many people dey die?
How many boys dey try? Opoor
How many girls dey lie?
How many boys dey lie? Opoor
How many girls dey die?
How many boys dey work all day wey no dey sleep for night? Opoor
Many things dey happen wey be say me no fit talk
The country don spoil, we no know wetin de sup
If we never blow
That one no be our fault
We don dey work gidigan
And we don de see result
Opoor Opoor
Opoor Opoor
Yea
Opoor
How many people dey hustle? Opoor
How many people dey ball?
How many monkey dey work? Opoor
How many baboon dey chop?
How many Sirs dey thief? Opoor
How many people dey steal?
How many people dey go? Opoor
How many people don go?
How many people dey kpai? Opoor
How many people dey die?
How many boys dey try? Opoor
How many girls dey lie?
How many boys dey lie? Opoor
How many girls dey die?
How many boys dey work all day wey no dey sleep for night? Opoor
Opoor Opoor
Opoor Opoor
Yea
How many people dey hustle?
How many people dey ball?
How many monkey dey work?
How many baboon dey chop?
How many Sirs dey thief?
How many people dey steal?
How many people dey go?
How many people don go?
How many people dey kpai?
How many people dey die?
How many boys dey try?
How many girls dey lie?
How many boys dey lie?
How many girls dey die?
How many boys dey work all day wey no dey sleep for night?
How many people dey hustle?
How many people dey ball?
How many monkey dey work?
How many baboon dey chop?
How many Sirs dey thief?
How many people dey steal?
How many people dey go?
How many people don go?
How many people dey kpai?
How many people dey die?
How many boys dey try?
How many girls dey lie?
How many boys dey lie?
How many girls dey die?
How many boys dey work all day wey no dey sleep for night?
How many people dey hustle? Opoor
How many people dey ball?
How many monkey dey work? Opoor
How many baboon dey chop?
How many Sirs dey thief? Opoor
How many people dey steal?
How many people dey go? Opoor
How many people don go? Howfar howfar
How many people dey kpai? Opoor
How many people dey die? mft in
How many boys dey try? Opoor
How many girls dey lie?
How many boys dey lie? Opoor
How many girls dey die?
How many boys dey work all day wey no dey sleep for night? Opoor
Ahhh
Mft moti di beast
Mio ri defeat
Moti kpe gan lori street
University street
Omo mi oni quit
Tin ba fail wo ma repeat
How many pant don go just becuz boys wanna leave for the gram yea
How many boys don gbege when efcc burst for the scam,ahh
Olosho melo lowa? opoor
Yahoo boys melo lowa? opoor
Eyan melo lon cashout? opoor
Eyan melo ni sapa mu? opoor
Sars melo lon kpa yan?
How many police dey thief opoor?
This is Nigeria, everybody don kolo
Olorun oba ngbo Opooor
How many people dey hustle? Opoor
How many people dey ball?
How many monkey dey work? Opoor
How many baboon dey chop?
How many Sirs dey thief? Opoor
How many people dey steal?
How many people dey go? Opoor
How many people don go? Howfar howfar
How many people dey kpai? Opoor
How many people dey die? mft in
How many boys dey try? Opoor
How many girls dey lie?
How many boys dey lie? Opoor
How many girls dey die?
How many boys dey work all day wey no dey sleep for night? Opoor