Everything is OnGod
Everything is OnGod Geh Geh
I dey pray to God make i cash out
U dey vex dey pray make I turn tout
U know dey show me love but u dey form fams
I dey send u link u know repost am
Beyoncé go post na u go first like
But your blood go postu no dey come tag
Issues dey come I check contacts
As I check out u wey get u know dey help out
I be kind person seff wey dey murda your show
Dey make you dey wonder why I Neva blow
When I hop on the stage energy no dey low
My ginger dey rise Cox na weting I sow
Everything I dey touch una no say na goal
Una wey dey talk for my back carry go
Just bcox i get u dey see me dey bone
If I get even u seff u go confirm say
Everything mhen Is onGod is onGodis onGod
Everything mhen is onpoint is onpoint is onpoint
And the hustle must pay us must pay us must pay us
Dangote we go employ we go employ we go employe
Everything mhen Is onGod is onGodis onGod
Everything mhen is onpoint is onpoint is onpoint
And the hustle must pay us must pay us must pay us
Dangote we go employ we go employ we go employe
Everything on God one day sef we go ball
From kekenape we go drive our porch
The gurl wey no like u that yeargo dey crush
Poverty na dieseae abeg no dey touch me
Stay far away no dey off me
Bad energy no dey dull me
Hater abeg make u free me
Cox me I want make am to Forbes list
Shoutout to the bosses wey dey show me luv
Bodman oluwa sef go take you up
Lord Jaja oluwa go lift you up
Money go dey come dey come we go dey abroad
Obama go dey hustle make him chill with us
When we go dey give DemDem go say na luck
Dem no dey ever reason everything na God
Oluwa u be bossmake you dey sight us
Everything mhen Is onGod is onGodis onGod
Everything mhen is onpoint is onpoint is onpoint
And the hustle must pay us must pay us must pay us
Dangote we go employ we go employ we go employe
Everything mhen Is onGod is onGodis onGod
Everything mhen is onpoint is onpoint is onpoint
And the hustle must pay us must pay us must pay us
Dangote we go employ we go employ we go employe
Oluwa bless me bless me plenty
Steady paper paper chasing
We be spraying spraying money
I want to buy a house for mummy
Omo hater free me make I shutdown
No come here dey bother
Owo dey forever