Back to Top

SK6 - FAKE LOVE Lyrics

SK6 - FAKE LOVE Lyrics
Official

Yeah
See
I love Chris rich
Verse one
I neva start to dey burst,This niggas dey talk,naso them dey say I dey flop
Even my single go drop,Dem know show me love,naso Dem go pray make I stunt
As I dey grind on a steady,Dey ball on a steady,Naso Dem pray make I fall
No matter wetin Dem talk,And weting Dem yarn,I no say me self no go pause
This niggas dey vex bcox say I dey make am
They lookdown on me, like say me I be stranger
My problem be say, I wan Chase all my paper
My haters dey vex, bcox am moving greater
For 2k18, when I give Dem bafana
This niggas dey halla
Naso Dem dey para
Bcox I dey give Dem some regular bangers
The next thing I here be say, u knw getty manners
I no to f*ck with any nigga wey dey yarn dust
247 na me be the person wey dey count scores
Check out, we self still dey top notch
Deff deff, me and hipop we know fit dey divorce
Even 9ja no dey like to support hipop
We go give them, we no go care about the thumbs up
Like it or not, we go still make una turn up
-sk6 be the king for the nonstop
I be kind of person self wey no Dey f*ck about the fame
Na money self I dey find, e dey flow for my vein
If U dey diss me for track, make u dey on ur lane
I fit do u wetin Joyner do Torylanes
Any beef wey u bring I go chop am again
Carry your rapper come,make I go flog am again
Any beat wey u bring I go murda again
Carry ur shawtie come, make I knack am again
Hommies dey talk for my back,they talk say sk6 me self I no sabi dey rap
I no dey listen to that,I dey on my day,na money me self I dey find
Too many shawties, dey text me,dey vex me
They bringing back and dey slow on my grind
Oluwa dey by my side, I no fit dey stop,I no fit dey ever dey slide

Making this money na must
Cox poverty na weting me I no go ever touch
Babe wey I track yesterday, she tell me say if I no get money I no go touch
Person wey put u for mind,no Gree to dey help u coz u know get money at all
I double my hustle, I pursue my hustle, I no wan dey here say I dey beg at all
This day nobody go help u
Tyna make your own too
If not u go turn fool
Make u use ur head too
I no weting I pass through
Na why I dey hustle
I dey talk wetin I can do
I no be shatta bandle
Keep the fire burning like a candle
Niggas Dem go see everyday and Dem go vex to
Because I dey trouble everybody for my own hood
Mudaf*cking nigga no dey see me come dey act fool
U Dey vex I Dey pass like Kevin debruyne
We go blow, we go hammer like say na Thor
I know get anytime to Dey start Dey word
Cox very soon I go get my balloon d'or
Like it or not, na we self still Dey top the scores
No competition for this place at all
To kill the beat, I no sure say I go use chainsaw
Bad belle no be who no dey like my song
Them just Dey pray so that make I know hammer
They carry my matter for head like bandanner
Your future Dey stagger,my own self dey standard
Buh me for my life I know Sabi dey border
And you wey dey vex me, dey beg me for stanzer
Dey beg me for verse so that the jam go better
I pass am for you based on say we be brothers
U still dey go for my back come dey talk trash

[ Correct these Lyrics ]

[ Correct these Lyrics ]

We currently do not have these lyrics. If you would like to submit them, please use the form below.

Writer: NANLE DAKUR
Copyright: Lyrics © O/B/O DistroKid

Back to: SK6

SK6 - FAKE LOVE Video
(Show video at the top of the page)

Performed By: SK6
Language: English
Length: 3:31
Written by: NANLE DAKUR

Tags:
No tags yet