(Say she wan de ball)
(She wan d money)
Joez
Big sharp shooter oh yeah
Eyes on me
All eyes on me
Got me thinking bout you in the morning
Bumba!
Mi wanna tek u to zanziba
Be ma senorita
Give you all de finest tin u need
Mi nutta faker
I say mi not a faker
Si mi not a faker
Ehh
Say she go call me back later
Wen a mek d pepa
Cos she sef na baller
Chikito Annabela
She's a heart breaker
Bella back breaker
Mi na sharp shoota
Back den for abuja
Fest tym wen a see ha
O ma body statu shiva
Big shot shooter
Big sharp shooter
Oh yeah
Eyes on me
Say she wanna ball
She wan d money
Got me thinking bout you in the morning
Early in the morning
All eyes on me
Abegi make e no de acti funny
Shorty got me acting like a zombie
Acting like a zombie
Hunnids on me
Say she wanna ball
She wan d money
Got me thinking bout you in the morning
Early in the morning
All eyes on me
Abegi make e no de acti funny
Shorty got me acting like a zombie
Acting like a zombie
Shey you go like to be my honey
Baby come dey dere for me
Your body go killi pesin
Baby come chop my money
Shey you go like to hol my body
Come easy my konji
Your body go killi person
I say your body go kpai somebody
Oh girl you ah murda
Oh baby girl your body murda
The tinz u do no be normal
You make i go down
Go down
Oh girl you on fire
Oh baby girl your body murda
The tinz you do no be normal
You make i go down
Go down