Bad
I don't know how I'm feeling sometimes
I get lost in my thoughts
Surviving is the most
So my heart is unlocked
Unlocked
My heart is so cold I show no love
When some be catching feelings
Man be chasing my funds
Bad man no see you
But you be sticking your mouth in my issues
Energy wey you suppose use hustle
But you've been there acting like a big fool
Acting like a big fool
I just wanna feel good
At the same time man no go feel loose
All on God cause man no go wan snooze
Dem go still move body to my own blues
Follow my own rules
So many good moves
Ten shots nine losts
Just one sweet juice
Mad vibes all night
Make we feel good
Guy I no get time for your issues
No time for your issues
I don't, I don't know
If I'm lost or not
Cause I'm so confused
I don't, I don't know
If I'm lost or not
Cause I'm so confused
Family on boys
Some no get money to chop
Boy no get money for sub
Depression turn norms
Steady bombing I no get joy
I think I'm lost
Cause I'm lost
Please have mercy on us
Past few days no screenshot
Abi na my sins too much
Wetin money don cause
Damage wey money don cause
Shade use my heart take play ball
I just wanna feel good
At the same time man no go fit loose
All on God cause man no go wan snooze
Dem go still move body to my own blues
Follow my own rules
So many good moves
Ten shots nine lost
Just one sweet juice
Mad vibes all night
Make me feel good
Cause I no get time for your issues
No time for your issues
I don't, I don't know
If I'm lost or not
Cause I'm so confused
I don't, I don't know
If I'm lost or not
Cause I'm so confused
I don't, I don't know
If I'm lost or not