Shayo Davids
Ehen
Ok!
Beat by Steph
More fire
I dey waka for street
I dey waka for steeet dey find money
I dey soak garri
I dey soak garri cause no money
I dey sweat for heat
I dey sweat for heat cause no A.C
And them dey waka for road
Looking for person to hold o
Oh why o
As I dey waka for street yh
Ask me wetin I see
Wetin?
I see gbege for road o yh
Everybody dey watch o yh
Them tell me wetin dey sup
Say na wetin?
Say na police e come
You say na wetin?
Shoot e person with gun oh yh yh
Them kill person son o
Why o
Him no do nothing at all
On God
Him just dey find food to chop
My bros
Them kill person e son
Why o
Tell e me who go judge them
Ahn Ahn
Wetin dey sup now
Sup now
Make una calm down
Calm down
For the sake of Kolade Johnson yh
I dey waka for street
I dey for street
I dey waka for steeet dey find money
I dey soak garri
Nothing else dey to eat
I dey soak garri cause no money
I dey sweat for heat
I dey sweat for heat cause no A.C
And them dey waka for road
Looking for person to hold o
Oh why o
Oh why
Why?
Situation fit to make man kpai
I see my brother for the other side
I no fit help cause
Me sef dey find help
Oh why
Nah nah gree them
I no gree them
Ask why
Why?
Cause them too thief them nuh try
Why?
And them take light them nuh bring am
Why?
Help me ask them which pattern
Cause I dey here dey use lantern yh
See I dey here dey on Tiger Gen
And If I Wan buy I gats price am well
Say the matter crase I don tire man
Say the matter crase I wan metal
I wan japa
Show me exit o
Mo fe bota
I dey waka for street
I dey waka for steeet dey find money
I dey soak garri
Nothing else dey to eat
I dey soak garri cause no money
I dey sweat for heat
I dey sweat for heat cause no A.C
And them dey waka for road o
Looking for person to hold o
Oh why o
Oh why o
Why?
See them too spoil them nuh try
Why?
And then take light them nuh bring am
Why?
Help me ask them which pattern
Shayo Davids