Back to Top

FAMILY Video (MV)

Performed By: Seyi G.
Language: English
Length: 2:39
Written by: Oluwaseyi Gbadamosi

Seyi G. - FAMILY Lyrics
Official

Can you tell that I'm active
Stay strapped like a bandit
No limit no boundaries
I'm on cloud 9 bet you cant top this
{Ahhh}
Brother if no be cash you go drop
Know say me I no get the time to dey talk
Steady on my grind all my guys must chop
I know they got my back we gonna rise to the top
Don't come around if you're not my family
Don't come around if you're not my bro
Because my guys dem deadly
My opps no fit near me
I know say dem dey fear me o
I dey with my guys we dey pass the polly
All my niggas fresh and dope
And if you is a hater
A ma le awon si ita j'awon laya
I'm with all my Niggas
Wey dey give me ginger
We dey ball like Zidane
Anything sup' them go signal
All my niggas pull up on the flyest steeze now
We Dey hot like cigar
When the gbedu drop them go spin am
And it's all love know say no be chise when we turn up
Me I go dey for you my brother no go fit to allow anybody loosegaurd
Shouts to my guys wey dey Lagos o
And to my mandem for yankee
I know say Jah go make you bigger
I love you cos you've been my real nigga
So don't you come around if you're not my family
Don't you come around if you're not my bro
Because my guys dem deadly my opps no fit near me I know say dem dey fear me o
I dey with my guys we dey pass the polly
All my Niggas fresh and dope
And if you is a hater
A ma le awon si ita j'awon laya
I'm with all my niggas
Wey dey give me ginger
We dey ball like Zidane anything sup' them go signal
All my niggas pull up in the flyest steeze now
We dey got like cigar
When the gbedu drop them go spin am
Call my G's around
Want my G's around me
All my G's surround me
All my G's
Call my G's around me
[ Correct these Lyrics ]

We currently do not have these lyrics. If you would like to submit them, please use the form below.

Writer: Oluwaseyi Gbadamosi
Copyright: Lyrics © O/B/O DistroKid

Back to: Seyi G.

Tags:
No tags yet