I hope I don't regret while I'm chasing my daily bread
I don ask for forgiveness but I don sin again
What do you expect me to do
When it feel like the weight of the world Dey for my chest
Three days me, I don lose sleep Talking to myself, you go think say I Dey insane
But my eyes Dey for enuigwe, me I know say
Na Afa nna obim go manifest, me I go carry first
All my mother's prayer I points, I don pray, I don fast
Me I Dey try my best
Lock the gate, I jump the fence, I don pray, I don fast
Normally, I no do anything wey no give me peace of mind
The baby wait I get many, many heartbreak songs I go sing for you like omah lay, And the only thing wey give me joy for this country
You know say na money, but I rather do the things wey give me peace of mind
Life no get template, na why Dey move different
Giving them a clean slate, I know they want to dictate
Life will no Dey move straight, for sure I've made some mistake
Giving where I come from, my life is just a mystery
Na only God know wetin dey my mind, carry all the ngwongwo wey Dey for chest
Na only God know wetin dey my mind, carry all the ngwongwo wey Dey for chest
Na Afa nna obim go manifest, me I go carry first
All my mother's prayer I points, I don pray, I don fast, Me I Dey try my best