Back to Top

Panebit Video (MV)

Performed By: Samtizzi
Length: 3:26
Written by: Ajayi Oluwatosin

Samtizzi - Panebit Lyrics

You say you geti!
Spiritual!

You say you geti gopwell
Say your man no dey do you well o
Owanlo sokoto
When i dey your sokoto

Aye'n be nilu dominica
All this kele dem go mek me die
To'n ba rimi, dem go bami ja
Won ni you look like an african

N'gbo

Na me wey go fix you, wali o
Na me be d fishaman, yh
Mek i be your panel-beater
I no go deceive ya

I no go give you stress o
If you manya for me o
My baby
I no go give you stress o
If you manya for me o
My baby

Oya manya manya

Mek i panebit your body, Mek i patch patch your heart o
Mek i panebit your body
Mek i panebit your body
Mek i panebit your body, Mek i patch patch your heart o

As an African boy
I gat a big ting o
Am an African prince
I know you like it o
Leme give you loving loving loving yh eh
Squeeze you, love you
Leme give you loving loving loving yh eh
Squeeze you, love you

Opami o
Oshe mi lese
Okan mi Leyin
AH!
Opami o
Oshe mi lese
Okan mi Leyin
AH!
Opami o
Oshe mi lese
Okan mi Leyin
AH!
Opami o
Oshe mi lese
Okan mi Leyin

Onyeama see me, Say na me she like
She say samtizzi, Na only your style o
She say i like the way you dey mek me dey mad
She say i like the way you dey bend my back

Mek i panebit your body
Mek i panebit your body
Mek i panebit your body
Mek i panebit your body
Mek i panebit your body
Mek i panebit your body
Mek i panebit your body
Mek i panebit your body

AH!
Opami o
Oshe mi lese
Okan mi Leyin
AH!
Opami o
Oshe mi lese
Okan mi Leyin
AH!
Opami o
Oshe mi lese
Okan mi Leyin
AH!
Opami o
Oshe mi lese
Okan mi Leyin

I no go give you stress o
If you manya for me o
My baby
I no go give you stress o
If you go down for me o
My baby

Oya manya manya

Mek i panebit your body, Mek i patch patch your heart o
Mek i panebit your body
Mek i panebit your body
Mek i panebit your body, Mek i patch patch your heart o

Mek i panebit you, eh
Mek i panebit you, Mek i patch patch your heart
Mek i panebit you
Mek i panebit you, If you manya for me o
[ Correct these Lyrics ]

[ Correct these Lyrics ]

We currently do not have these lyrics. If you would like to submit them, please use the form below.

Writer: Ajayi Oluwatosin
Copyright: Lyrics © O/B/O DistroKid

Back to: Samtizzi

Tags:
No tags yet