Back to Top

NFBM Video (MV)




Performed By: Samskido
Language: English
Length: 2:58
Written by: Samuel Ololade




Samskido - NFBM Lyrics
Official




Written By: Samskido
Omoh I know he no go delay
Be like everybody don tire
But my God no go tire
If you get fight
Abeg invite me
If you get fight abeg invite me
If you get fight abeg invite me
I good I bad for some people side
But they no know wetin I dey find
Moya go fun ishe
Ko ma se ishe aye mi ooo for where
Make I no suffer ginger me
Shey me wey no know
How to beg for money
Enemy be like say make I surrender
Their father
Melo melo ni mo fa so
Permanent I will still be there
When they try erase me
How hard they try
Nothing fit break me
Live in darkness
Light na enemy shadow na friend
Night is the time of peace
Day is the time of dread
I don't care
How hard they try
Nothing fit break me
I don't care if you don't like me
Emi omo owo emi omo ola
Me wey dey find wetin I go chop
If I see wetin wan chope me
Omo ha ma ja blow ni
Ja blow gba blow ani a ma ja blow
Ja blow gba blow ani a ma ja blow
Mumu don wise
Dem go call am bad call am bad
No be to fight for war
Shey u get good strategy
See nobody cares na I work harder
Mi o fa ba won gun okada
Nobody cares na why I work harder
Mi o fa ba won gun okada
Omoh I know he no go delay
Be like Everybody don tire
But my God no go tire
If you get fight
Abeg invite me
Violence full for body
If I see wetin wan chop me
Omo ha ma ja blow ni
Ja blow gab blow
How hard they try
Nothing fit break me
I don't care if you don't like me
Emi omo owo emi omo ola
Me wey dey find wetin I go chop
If I see wetin wan chope me
Omo ha ma ja blow ni
Ja blow gba blow ani a ma ja blow
Ja blow gba blow ani a ma ja blow
Ja blow gba blow ani a ma ja blow
Ja blow gba blow ani a ma ja blow
[ Correct these Lyrics ]

[ Correct these Lyrics ]

We currently do not have these lyrics. If you would like to submit them, please use the form below.


We currently do not have these lyrics. If you would like to submit them, please use the form below.




Written By: Samskido
Omoh I know he no go delay
Be like everybody don tire
But my God no go tire
If you get fight
Abeg invite me
If you get fight abeg invite me
If you get fight abeg invite me
I good I bad for some people side
But they no know wetin I dey find
Moya go fun ishe
Ko ma se ishe aye mi ooo for where
Make I no suffer ginger me
Shey me wey no know
How to beg for money
Enemy be like say make I surrender
Their father
Melo melo ni mo fa so
Permanent I will still be there
When they try erase me
How hard they try
Nothing fit break me
Live in darkness
Light na enemy shadow na friend
Night is the time of peace
Day is the time of dread
I don't care
How hard they try
Nothing fit break me
I don't care if you don't like me
Emi omo owo emi omo ola
Me wey dey find wetin I go chop
If I see wetin wan chope me
Omo ha ma ja blow ni
Ja blow gba blow ani a ma ja blow
Ja blow gba blow ani a ma ja blow
Mumu don wise
Dem go call am bad call am bad
No be to fight for war
Shey u get good strategy
See nobody cares na I work harder
Mi o fa ba won gun okada
Nobody cares na why I work harder
Mi o fa ba won gun okada
Omoh I know he no go delay
Be like Everybody don tire
But my God no go tire
If you get fight
Abeg invite me
Violence full for body
If I see wetin wan chop me
Omo ha ma ja blow ni
Ja blow gab blow
How hard they try
Nothing fit break me
I don't care if you don't like me
Emi omo owo emi omo ola
Me wey dey find wetin I go chop
If I see wetin wan chope me
Omo ha ma ja blow ni
Ja blow gba blow ani a ma ja blow
Ja blow gba blow ani a ma ja blow
Ja blow gba blow ani a ma ja blow
Ja blow gba blow ani a ma ja blow
[ Correct these Lyrics ]
Writer: Samuel Ololade
Copyright: Lyrics © O/B/O DistroKid

Back to: Samskido

Tags:
No tags yet