They call me Star Mighty
You can call me Sammy cash
Money is everything in this life
If you no get money, you fit die
Money go come my way Allah
I go focus on my grind, I no fit die
If I later recover from this sapa
Eh no sure seh , I go fit up again
Dem go see shege
Dem go know sey awa de
Wonma pemi kinwasalaye
Alaye where my money
If no be money omo min kin funny
Sanwo mi mio gbo story
All the fine fine girls Gan wa mi
You like honey Abi sugar
If na football omo momadi Agba baller
This life jeje logba
Moma jaye foreign
Tori mojaye local
Omo Olorun ni mi miofesu
Pay my money katoni issue
For night omo min kin sun
(Omo min kin sun )
Money is everything in this life
If you no get money, you fit die
Money go come my way Allah
I go focus on my grind, I no fit die
If I later recover from this sapa
Eh no sure seh , I go fit up again
Dem go see shege
Dem go know sey awa de
Wonma pemi kinwasalaye
Most time I Dey run
Most times I Dey do , I'm on my own
Plenty things wey I no fit so tan
Wonmapemi jade kinwa pitan oo
Mama Dey pray for me
Everyday mon she Amin
Olorun majeka rija setani
Amin plenty things wey my eyes don see
Ikan timotiri agbalagba mi oleri
Money is everything in this life
If you no get money, you fit die
Money go come my way Allah
I go focus on my grind, I no fit die
If I later recover from this sapa
Eh no sure seh , I go fit up again
Dem go see shege
Dem go know sey awa de
Wonma pemi kinwasalaye
Mama Dey pray for me
Everyday mon she Amin
Olorun majeka rija setani
Amin plenty things wey my eyes don see
Ikan timotiri agbalagba mi oleri
Mama Dey pray for me
Everyday mon she Amin
Olorun majeka rija setani
Amin plenty things wey my eyes don see
Ikan timotiri agbalagba mi oleri
Most time I Dey run
Most times I Dey do , I'm on my own
Plenty things wey I no fit so tan
Wonmapemi jade kinwa pitan ooo