Lole Lole Lole lo
Lole Lole lo
Le o le
Lole Lole Lole lo
Lole Lole lo
BIKAHH
Lole Lole Lole lo...bikaahhh
Lole Lole lo...yea yea yea yea
Le o le ...wo wo wo
Lole Lole Lole lo...yea
Lole Lole lo
Nothing really works here
Nothing really works here you know
You gotta be the bad guy
To make it work sometimes
Nothing really works here
Maybe the good ones never shine
Nothing really works here
Yea yea yea yea
Them talk say I fito kpai
If I no update uhh
My pastor talk say
Make I no forget heaven's gate uh
Even for heaven them know say
I've been doing good since e never pay uhh
Shey na like this we go Dey Dey
Shey na like this we go Dey Dey
Do what you gotta do to make you happy eee
You dive in late them go talk say you copy eee
You better flex make you show dem say you sabi
If you get the money them go Dey gum bodyyy eeee
Whatever you do no go be slave to dondi
Nothing really works here
Nothing really works here you know
You gotta be the bad guy
To make it work sometimes
Nothing really works here
Maybe the good ones never shine
Nothing really works here
No go be slave to dondi
Lole Lole Lole lo
Lole Lole lo
Le o le o
Lole Lole Lole lo
Lole Lole lo
If you sound too good
You're not in tune
You gotta diminish to be in tune
Country people go begin tune
The gbedu fit bang a month or just two
They move on to the next
And leave us in our mess
Them like to dey see sheep dey hunt like lioness
I don know...yea yea yeah
Do what you gotta do to make you happy...wo wo wo wo
You dive in late them go talk say you copy...wo wo wo wo
You better flex make you show dem say you sabi... ee ee ee eeeee
If you get money them go Dey gum bodyyy eeee
Whatever you do no go be slave to dondi
Nothing really works here
Nothing really works here you know
You gotta be the bad guy
To make it work sometimes
Nothing really works here
Maybe the good ones never shine
Nothing really works here
No go be slave to dondi
Lole Lole Lole lo
Lole Lole lo
Uhhhhhhhh ahhhh
Yeaaaaah
Yea yea yea yeah
No go be
Wo wo wo...no go be slave to dondi
Yea yea
No go be slave to dondi
No go be slave to dondi
Shey na like this we go Dey Dey
Oh my...yea yea
Sam Derry
No go be slave to dondi
Yeah yeah
No go be slave to dondi di di