Yeah yeah yeah
Sacred boy pink
And when I want to cry
After man don Dey think
With the things I Dey see
Man I go on my knees
And I shout I'm defeat
And Sapa hold me I shout straight
Hmm Spotybet no get shame
E Dey chop man like nah benefit
Money wey dem gimme I go still go stake
Money wey I make, Make I use chop
I wan double ham God help me
Addiction started beating me to stupor
Something wey my eyes see until God step in
So I go mountain go pray for 7DAYS of prayers
All my problems I want solved I lay ham
No gree for nobody say make I go hard
Nah me know as e Dey do me for body
Sapa show me something
And I can't hurt nobody
All my problem na money
Nah me know as e Dey do me for body
Sapa show me something
And I can't hurt nobody
All my problems na money
I go mountain for 7 Days
On knees and start to pray
Looking for the better days
I just want to make my pay
Oh my head start to ache
From depression and anxiety
Nothing like konji for man Wey no get money
Psych yeah yeah yeah
I get all my codes from juju
80 million game from juju punter
Me I don dey pray make I no loose
Because i don use all my money stake am (Ye)
My heart don dey race
Be like I dey marathon race
Father for my sins I don dey pray
Make he no be Tola wey I gbese
Make he no be fatty wey I gbese
Yeah yeah
Ko se anybody
I be working like I gat nobody yeah yeah
All the pressure the problem am working like I gat nobody yeah yeah
No time to waste can't feel my pain yeah yeah
Money na my type of konji
And me I no dey send nobody
I go mountain for 7 Days
On knees and start to pray
Looking for the better days
I just want to make my pay
Oh my head start to ache
From depression and anxiety
Nothing like konji for man Wey no get money