I no go see yawa
Cos you dey by my side
Na why I dey gara
Even if I see yawa
You'll be my fourth man
Like dem Meshack
In the fire
Been through many things
But only one thing remains
Your name no dey fail o
The same o
They say na your way o
Been through many things
But only one thing remains
Your name no dey fail o
The same o
They say na your way o
Na your way
Na your way
Mercy on a regular
Na your way
Na your way o
You dey bless me in particular
Na your way
Na your way o
Favour on a daily
Na your way
Na your way o
Yeah yeah
(Vibes)
E no get anything wey go turn me
From the love of my daddy
Even if na famine
In the rain and when the sun is shining
Grace
You dey give abundantly
Keep me steadily
Daily cover me yeah yeah
Been through many things many things
But only one thing remains
Your name no dey fail oh yeah
They say na your way oh yeah
Been through many things many things
But only one thing remains
Remains
Yeah yeah
Yeah yeah
Na your way
Na your way
Mercy on a regular
Na your way
Na your way o
You dey bless me in particular
Na your way
Na your way o
Favour on a daily
Na your way
Na your way o