Back to Top

Rotimi Tosin Iyanuoluwa - Self Defence Lyrics



Rotimi Tosin Iyanuoluwa - Self Defence Lyrics




Man na bad man
Marvel on another one
Bad girls dem dey feel me on a regular
The rain is falling and I'm feeling lazy
Shit is really driving me crazy
Bad man I reflect on the things that I do on a daily
Pray to God make the hustle pay me
Bad man I reflect on the things that I do on a daily
Keeping it real
Me no dey fake it
Lost in thoughts
Wetin I go do, If you dey for my shoe
My brother waiting you go do
I picked up my phone and I call my baby
Mi o mo bo sheun shemi biko Come to my bedroom
I put my baby on a call
Put my baby on a call
Come through with all your friends
Come through with all your friends
Even if na to fly the fence
Even if na to fly the fence
If I dull you shoot in the head
Tell police sey na self defense
Tell the popo sey na self defence
Tell the police sey na self defence
I get plenty keles
Wey Dey play with the guns
When you see them make you gbes
Tobariwon make you run, When they come through
With that gun pointed at you
No where to run to
Nobody to turn to
You don't wanna see them come through
Fine girls dey no dey gum body
I get them plenty no dey form for me
So I dey keep am on a low with my girl
Anytime she tell me she go pull up with her friends o
I put my baby on a call
Put my baby on a call
Come through with all your friends
Come through with all your friends
Even if na to fly the fence
Even if na to fly the fence
If I dull you shoot in the head
Tell police sey na self defense
Tell the popo sey na self defence
Tell the police sey na self defence
[ Correct these Lyrics ]

[ Correct these Lyrics ]

We currently do not have these lyrics. If you would like to submit them, please use the form below.


We currently do not have these lyrics. If you would like to submit them, please use the form below.


English

Man na bad man
Marvel on another one
Bad girls dem dey feel me on a regular
The rain is falling and I'm feeling lazy
Shit is really driving me crazy
Bad man I reflect on the things that I do on a daily
Pray to God make the hustle pay me
Bad man I reflect on the things that I do on a daily
Keeping it real
Me no dey fake it
Lost in thoughts
Wetin I go do, If you dey for my shoe
My brother waiting you go do
I picked up my phone and I call my baby
Mi o mo bo sheun shemi biko Come to my bedroom
I put my baby on a call
Put my baby on a call
Come through with all your friends
Come through with all your friends
Even if na to fly the fence
Even if na to fly the fence
If I dull you shoot in the head
Tell police sey na self defense
Tell the popo sey na self defence
Tell the police sey na self defence
I get plenty keles
Wey Dey play with the guns
When you see them make you gbes
Tobariwon make you run, When they come through
With that gun pointed at you
No where to run to
Nobody to turn to
You don't wanna see them come through
Fine girls dey no dey gum body
I get them plenty no dey form for me
So I dey keep am on a low with my girl
Anytime she tell me she go pull up with her friends o
I put my baby on a call
Put my baby on a call
Come through with all your friends
Come through with all your friends
Even if na to fly the fence
Even if na to fly the fence
If I dull you shoot in the head
Tell police sey na self defense
Tell the popo sey na self defence
Tell the police sey na self defence
[ Correct these Lyrics ]
Writer: Rotimi Iyanu
Copyright: Lyrics © O/B/O DistroKid




Rotimi Tosin Iyanuoluwa - Self Defence Video
(Show video at the top of the page)


Performed By: Rotimi Tosin Iyanuoluwa
Language: English
Length: 2:11
Written by: Rotimi Iyanu
[Correct Info]
Tags:
No tags yet