Back to Top

Rord Kelly - Woman Lyrics

Rord Kelly - Woman Lyrics

Rord
Kelly the bad Kelly the bad man
(Bad man)
Onwero , woh

She say she love me but I know say na lie
How I go trust woman abi you want make o die
If she come my house today
She go go another man house tomorrow
Anybody wey treat am better na hin she go Dey follow
All the things wey I do for her small thing she go forget
If matter Dey sup she no mind even if I go craze
Any new girl wey wan come close tell am make e comot for my face
Cos she go fake everything las las her character go change

Woman don show me shege whalai
(I no Dey do again)
Woman don show me pepper whalai
(I no Dey do again)
For there matter I don chop gbese ayi
(I no Dey do again)
Dem dey high me like Erujeje ayi
(I no dey do again)

Woman don show me shege whalai
(I no Dey do again)
Woman don show me pepper whalai
(I no Dey do again)
For there matter I don chop gbese ayi
(I no Dey do again)
Dem dey high me like Erujeje ayi
(I no dey do again)

My dear listen I want to say something
I bin wan enter relationship but I go pay money
You say make I no worry but the matter no funny
Person wey Dey collect millions from sugar daddy
She Dey form nicki Minaj but nyash no Dey for back
I don tire for her billing tell am make she go call her dad
When we bin Dey start this none sense she Dey text back to back
I be mumu I don fall inlove she wan Dey form she Dey mad?
I no know Weytin I go talk because she like to Dey insult
See her see menopause e be like say na then she go wise up
Start to Dey call Jesus
Girls Dey disturb us
For there matter we don tire cos before them be Dey form

[ Correct these Lyrics ]

[ Correct these Lyrics ]

We currently do not have these lyrics. If you would like to submit them, please use the form below.

We currently do not have these lyrics. If you would like to submit them, please use the form below.

English

Writer: Anih Elijah, Dexter
Copyright: Lyrics © Sentric Music

Back to: Rord Kelly

Rord Kelly - Woman Video
(Show video at the top of the page)

Performed By: Rord Kelly
Language: English
Length: 2:18
Written by: Anih Elijah, Dexter

Tags:
No tags yet