Rord
Kelly the bad Kelly the bad man
Onwero
Woh
Uhm
How you wan make am
You wey still Dey sell google voice
If you hold money send am
No come here come Dey raise voice
See... they no need to tell you
People wey get money no Dey make noise
Everybody don Dey go church
Mman gaa till mgoo rolls royce
Muna Umu alubam noo hustle mood
Adirom ejee ebe mga agba lose
I be last born but I no go last choose
Mtinye ogbaghara ga agba na news
Don't wish to be under my shoes
Cos you don't what I'm passing through
Oso gi pasaa na esewa goof
Gbaaa mbo fu na ina Akwu your dues
If I see weytin belong to Seezar, to God I go seize am
Cos sapa don chop my liver, and I no go leave am
Dressing bad like panel beater, but I no go beat am
Cane na Abel killer, if na now he no go kill am

Ayi chuba money Mgbe Elu bu ala osa
Olu bu ayi oo but ego bu nke oga
Emebe by percentage 20 percent afo na aka
Weytin go be ga abunata give me half bread kama igbaraka
7 days in a week
All for the bizz
Business trips
All for the bills
No sleeping just wait for your slip
Money matter Emeka turn to a thief
Oshodi to bagagri
From k2 enter miami
VPN on my Safari
Elem hair curl na Macaulay
That is why

GBC