Oh lord!
Am ROOZY
Oh lord
She be calling my line
Next 2-3mins when are you coming online
Eh soon wey I wake up
She be waiting online
She tell me say she don wait wait wait
She don wait tire
So one thing I need to ask
Sho ni stamina
Everything wey you dey do omo sho ni Stamina
Sho ni stamina
Sho ni stamina ah ah ah
Anything wey you dey do
Omo sho ni stamina
Sho ni stamina ah ah ah ah
Kuz if e hit you
If e touch you
If e f*ck you up
E fit Knock you off
It's not an issue
Sebi na dem dey rush you
Eh me I just wan love you
And box you
And brush you up
Sweet girl like ah chocolate
Oya send me the location
Oya why I no go cooperate
I will come with the vibration
Fine gyal she ah heavy weight ooo
And she my champion lover
And and I'm her champion boy she's my champion girl
We are champion lovers .
I don't even know girl
Your body is too nice eh
I don even go there
Ase dem no invite me
Your body is too coded
F*ck me if i price it
Body be stew
Body be stew
I go need get rice eh
Sho ni stamina
Everything wey you dey do
Omo sho ni tamina
Sho ni stamina
Sho ni stamina ah ah ah
Anything wey you dey do
Omo sho ni stamina
Sho ni stamina ah ah ah ah