Back to Top

Rilly - Twins Story Lyrics

Rilly - Twins Story Lyrics
Official

Hi
Rilly
Taye na one guy for my hood wey everybody no notice
Taye na scammer deep down but Taye no be real twins
Taye no dey talk too much but I go explain some real things
All of a sudden Taye di bad guy I go tell you how the thing be
Taye dey hustle 247 Taye wan make am go heaven
Taye ti n dine pelu devil Sugbon Taye no get level
Taye no get gun for house but Taye go steal ur pencil
Taye no like popo Sugbon Taye ti join amotekun
Taye dad na pastor but taye mum na teacher
Taye no dey go church cuz taye no like usher
I don sabi taye since age 10 na different mum nurse am
Taye get one habit that him teeth he no dey brush am
Taye kuro nle lo poly Omo timo ra n pe oma holy
Taye ti ba won fa poly I know Taye no go like my story
Taye enter school real fact Taye self don Dey dream big
Taye no be good guy again Taye don Dey steal things
Taye ti join fellowship Taye o sun be kerosine
Taye ma n kawe lala le Taye no like to dey cheat
Taye no dey carry friends, Taye self no dey like to flex
Taye no like dread at all na skodo Taye malo n ge
Taye dey pray every night Taye dey pray everyday
Taye value every seconds Taye no like to delay
But Taye no get money and bills dey wey Taye go pay
Taye no wan spoil name but Taye gatz change him name
Taye don dey do yahoo Taye ti n shey dating
Taye don start lotto Taye shey blackmailing
Taye good ni bm Gbogbo Obirin dm
Taye no like defensive game Taye prefer CM
Taye don join bad gang Taye no dey go church
Taye don dey skip school and Taye don dey go mosque
Taye don dey bath soap Taye don buy Lexus
Ikan ti owo taye oba leto Taye sabi short cut
Taye sabi mole weed taye no dey talk true
Taye don dey talk anyhow and taye don dey fumble
Taye ma n play whot tete but taye no dey pick two
Taye tin fa colos and taye don dey cripple
Hustle taye ti n dull Taye no dey cash out
Taye dey chop wetin him see Taye no fit dasha
Taye no fresh again like person wey wan pass out
Taye no fit buy fuel cuz taye dey face the sapa
Taye te selebo Taye don go Alfa
Alfa give am soap and ebu Taye start to lick am
Mummy Taye Dey call Taye no gree pick am
Daddy Taye find him go school bro dem no still see am
But Taye still dey hustle 4 months Taye no cash out
Taye find another plug but taye no gree cash out
Taye start to buy tools and Taye don dey Rob now
E go rob for Baale house na there self police catch am
No go be like Taye Taye don dey face life
Taye wey holy before but Taye no dey think twice
Taye don join bad gang Taye don dey throw dice
Now hand don meet taye Taye don dey learn life
Taye don go prison Taye don Dey face judge
Dem ask Taye many questions but Taye form stubborn
Daddy Taye Dey shock Mummy Taye Dey cry
Na Part 2 I go tell you wetin taye do wey I surprise

[ Correct these Lyrics ]

[ Correct these Lyrics ]

We currently do not have these lyrics. If you would like to submit them, please use the form below.

English

Writer: Rilwan Adekoya
Copyright: Lyrics © O/B/O DistroKid

Back to: Rilly

Rilly - Twins Story Video
(Show video at the top of the page)

Click here to scroll the video with page

Performed By: Rilly
Language: English
Length: 3:41
Written by: Rilwan Adekoya
[Correct Info]
Tags:
No tags yet