Make dem tell me now
Make dem tell me now
When killerMAN pull up on the sticks, dem don know
Badboi killer am as usual dem don know
All the things wey me see with my eyes dem no know
All the things wey you talk i don know
I no talk their matter
Dem dey there dem dey beef my matter
I no send their papa
I just dey my dey smoke up with my brother
Won binu mi
Walahi mi o bother
Won binu awa faaji lo gan
Won binu awa hustle lo ni eh eh
Won binu awa gbadun lo gan
Won binu awa party lo ni eh eh
One man down, poor man down
Mo n se iba folojo
Ki ni good long life
Sure banker, sapa bad
Iwo ko lo da mi
Mo ni Godfather
I don KOLOBIKO
She seju si mi make I take her picture
Make I come later
Come f*ck up her door
Me just wan dey my dey
I don't color picture
Mi no wan dey involve
Won binu awa faaji lo gan
Won binu awa hustle lo ni eh eh
Won binu awa gbadun lo gan
Won binu awa party lo ni eh eh
I will smoke & joy away
If u wan smoke seat smoke come vibe with me
Me I don dey, I don dey with my smoke now
Una don know sey the boi na bad man
Way from Nigeria
Everytime ego
One color nibo
Make I boso make I show dem as e dey go
All this tats on my body remind me where I dey go
Make I no for make I face front make I dey go
Won binu
Make I dey go
Won binu
Make I no for make I face front make I dey go
Won binu
Won binu
Dem don know
I no talk their matter
Dem dey there dem dey beef my matter
I no send their papa
I just dey my dey smoke up with my brother
Won binu mi
Walahi mi o bother
Awa faaji lo gan
Faaji lo
Won binu awa hustle lo ni eh eh
Won binu awa gbadun lo gan
Gbadun Lo
Won binu awa party lo