Back to Top

Rhina ISR - NGNB Lyrics



Rhina ISR - NGNB Lyrics




Money
No level wey I go reach wey me I go stop to dey find money
Make I fresh like butty
As I no fit ever leave my I's make I come begin go dey dot T's

Family, them waiting on me
And I cannot leave them stranded on G

So them
Tell me make I slow down coded
Cus them never see me folded

As we dey pray for mercy
No gambling, no betting
Make the money we getting
No stop dey come in steady

Make jehovah sha no let
Them tamper with my destiny
As we dey fight like jetli
On my way to my blessings

Sheybi you see
No dey do like you no sabi the ting
And our hustle no get season
Nah fit listen to your critism

I cannot stop
Cus if I do wetin me I go chop
If na talk I know say them must talk
Make kaluba sha no finish for my purse

Make e no shower, make e just dey rush
And make food no finish for my pot
My brother making money is a must
Make them dey twale anywhere I touch

As we dey pray for mercy
No gambling, no betting
Make the money we getting
No stop dey come in steady

Make jehovah sha no let
Them tamper with my destiny
As we dey fight like jetli
On my way to my blessings
[ Correct these Lyrics ]

[ Correct these Lyrics ]

We currently do not have these lyrics. If you would like to submit them, please use the form below.


We currently do not have these lyrics. If you would like to submit them, please use the form below.


English

Money
No level wey I go reach wey me I go stop to dey find money
Make I fresh like butty
As I no fit ever leave my I's make I come begin go dey dot T's

Family, them waiting on me
And I cannot leave them stranded on G

So them
Tell me make I slow down coded
Cus them never see me folded

As we dey pray for mercy
No gambling, no betting
Make the money we getting
No stop dey come in steady

Make jehovah sha no let
Them tamper with my destiny
As we dey fight like jetli
On my way to my blessings

Sheybi you see
No dey do like you no sabi the ting
And our hustle no get season
Nah fit listen to your critism

I cannot stop
Cus if I do wetin me I go chop
If na talk I know say them must talk
Make kaluba sha no finish for my purse

Make e no shower, make e just dey rush
And make food no finish for my pot
My brother making money is a must
Make them dey twale anywhere I touch

As we dey pray for mercy
No gambling, no betting
Make the money we getting
No stop dey come in steady

Make jehovah sha no let
Them tamper with my destiny
As we dey fight like jetli
On my way to my blessings
[ Correct these Lyrics ]
Writer: yomi a.a
Copyright: Lyrics © O/B/O DistroKid

Back to: Rhina ISR



Rhina ISR - NGNB Video
(Show video at the top of the page)

Click here to scroll the video with page

Performed By: Rhina ISR
Language: English
Length: 2:21
Written by: yomi a.a
[Correct Info]
Tags:
No tags yet