[ Featuring Exzel ]
Love's like a riddle, yeah
Give me the clues, solve the riddle
Oh, ah, oh
Laugh just a little, yeah
Life's pretty sweet, can't be bitter
Yeah
Why you dey try speak forne
Tell me how many fish
Wey you wan collect
Bad bitches wey dey come my way
But they no know say na you
Wey dey enter my eyes
You know my mind dey wella
I dey with you ma Ella
As i dey secure that mula
Bad biller
Bad sharp nigga
I no really know
Wetin you want from me
But me go like to give you peace of mind
I know say you chop enough breakfast
And i know and i know all you want is
Whine for the dollar
Catch your cruise Emmanuella
Life wey sweet e no fit bitter
But na only you
Dey make me feel this way
Sensational, yeah
Wetin I do for you, girl?
And I know, and I know, and I know, girl
I act a fool for you
Love's like a riddle, yeah
Give me the clues, solve the riddle
Oh, ah, oh
Laugh just a little, yeah
Life's pretty sweet, can't be bitter
Girl, you so beautiful when you move
Holy ghost, holy, oh
Holy ghost, holy, oh