Back to Top

Rema - War Machine Lyrics

Rema - War Machine Lyrics

[ Featuring ODUMODUBLVCK ]

Another banger

"Kor-kor-kor," Rema na you be that? (Na me)
I don come again with another one, oshey
Wahala, I like wahala
Shebi you dey find my trouble, shey you like wahala?
Who I go kpolo, who I go, who I go, who I go kpolo?
Who I go pin for corner put am for choke hold?
Try me, make I for give you spanking like okpo
E don tey since I tell una say I be commando
Who be you? I no come here Miamanau, mhm
Drive them crazy like kabu-kabu, mhm
Always come first like my name na Abu, mhm

Give them, mm-mm-mm
Another one, mm-mm-mm
I dey pepper dem, mm-mm-mm
E dey pain dem, mm-mm-mm

Brrt
Raise am, raise am, raise am, raise am
Raise am, raise am, raise am, raise am (ahh, Blvck sheep forever, blvck sheep for life)
Izgaaju till we kpeme, Antiworld gangsters, Ge Records, you get me? Odumodublvck
Ayy, NATIVE (ahh)

Look at my eliminations
Anenih focus on their blood, I am not done
Dem no get NEPA, na my light demma feed on
Remy the tip is all you put, she dey give up
Oya, choke am like hicup
Foul play, red card, referee no fit book us
Kalamantus, fall out with your bazoo-bazoo
Balotelli, why always me, I score the shanga with yanga, your papa
Hulabalu, can you?
Subdue, bend am, she dey call me Shallipopi (I-)
Confuse, confuse
I dey load gun like I'm paranoid
From Lagos, I fire, e reach Illinois
Jiggy boy, I go pull up in expensive toy
Like Burna Boy, okala madu, okala muo

Who dey, who dey, who be you? (Okala muo)
I no come here Miamanau, mhm (ayy)
Drive them crazy like kabu-kabu, mhm (ooh)
Always come first like my name na Abu, mhm

Give them, mm-mm-mm (ahh)
Another one, mm-mm-mm (grrt, grrt)
I dey pepper dem, mm-mm-mm (I dey pepper dem, oh)
E dey pain dem, mm-mm-mm
Omo, I go give them, mm-mm-mm
Another one, mm-mm-mm (grrt)
I dey pepper dem, mm-mm-mm
E dey pain dem, mm-mm-mm

Remy boy
Kala
[ Correct these Lyrics ]

Another banger

"Knock-knock-knock," Rema, is that you? (It's me)
I've come again with another one, okay
Trouble, I like trouble
Are you looking for my trouble, do you like trouble?
Who should I call, who should I, who should I, who should I call?
Who should I pin in the corner, put them in a chokehold?
Try me, I'll give you a spanking like okpo
It's been a while since I told you all that I'm a commando
Who are you? I didn't come here for nonsense, mhm
Drive them crazy like a taxi, mhm
Always come first like my name is Abu, mhm

Give them, mm-mm-mm
Another one, mm-mm-mm
I bother them, mm-mm-mm
It hurts them, mm-mm-mm

Brrt
Raise it, raise it, raise it, raise it
Raise it, raise it, raise it, raise it (ahh, Blvck sheep forever, blvck sheep for life)
Until we die, Antiworld gangsters, Ge Records, you get me? Odumodublvck
Ayy, NATIVE (ahh)

Look at my eliminations
Focus on their blood, I am not done
They don't have power, they feed on my light
Remy, the tip is all you put, she's giving up
Choke it like hiccup
Foul play, red card, the referee can't book us
Chaos, fall out with your noise
Balotelli, why always me? I score with swagger, your dad
Commotion, can you?
Subdue, bend her, she calls me Shallipopi (I-)
Confuse, confuse
I load the gun like I'm paranoid
From Lagos, I fire, it reaches Illinois
Jiggy boy, I pull up in an expensive toy
Like Burna Boy, a great man, a great spirit

Who is there, who is there, who are you? (A great spirit)
I didn't come here for nonsense, mhm (ayy)
Drive them crazy like a taxi, mhm (ooh)
Always come first like my name is Abu, mhm

Give them, mm-mm-mm (ahh)
Another one, mm-mm-mm (grrt, grrt)
I bother them, mm-mm-mm (I bother them, oh)
It hurts them, mm-mm-mm
Man, I will give them, mm-mm-mm
Another one, mm-mm-mm (grrt)
I bother them, mm-mm-mm
It hurts them, mm-mm-mm

Remy boy
Kala
[ Correct these Lyrics ]

We currently do not have these lyrics. If you would like to submit them, please use the form below.

Romanized

English

Writer: Divine Ikubor, Tochukwu Ojogwu, Alex Lustig, Cubeatz, Michael Hunter, Klimperboy
Copyright: Lyrics © Warner Chappell Music, Inc.

Back to: Rema

Rema - War Machine Video
(Show video at the top of the page)

Performed By: Rema
Featuring: ODUMODUBLVCK
Genre(s): Afrobeats
Language: English, Yoruba
Length: 2:38
Written by: Divine Ikubor, Tochukwu Ojogwu, Alex Lustig, Cubeatz, Michael Hunter, Klimperboy
Released: July 10th, 2024
Year: 2024

Tags:
No tags yet