Back to Top

Galz I Know Video (MV)




Performed By: Reechiedave
Language: English
Length: 2:49
Written by: David Richard




Reechiedave - Galz I Know Lyrics
Official




On my celli o
Fine fine galz in da building o
See dem galz dem won chop my money o
Cos dem be calling me the daddy yo
Skibbi doe
She a very fine girleo
Dem be come around me for da money o
Nobody badder than my baby o
Shoutout to my guyz and geez dem
Shutout to my guyz wey dey throway
Shoutout to my guyz and geez dem
Popping hennesy and rozay
She be the one wey dey call upon me sir
She tell me say, say her name monalissa
She be the one wey dey call upon me sir
She tell me say, say her name monalissa
Galz I know (The galz I know)
Galz I know (The galz I know)
When dey come around I give dem shalo
Na you be my baby o
Galz I know (The galz I know)
Galz I know (The galz I know)
When dey come around I give dem shalo
Na you be my baby o
Woos, wo ibi wo ibi, pass me your love
Wo ibi wo ibi, pass me your love
Woos, wo ibi wo ibi, pass me your love
Wo ibi wo ibi, pass me your love
Who be dat, who be dat
Who be dat gal wit a biggie bambam
Who be dat, who be dat
Who be dat gal wit a biggie bambam
Wey dey make my head to dey jiggi dandan
Na my baby, I no go live her Nana
Galz dema come my way (Way)
Me I no want dem to stay (Stay)
Me I want you today (Dey)
So no dey use me dey play (Play)
Your body gat me feeling aire (Re)
Make me wanna step upon da place
She be the one wey dey call upon me sir
She tell me say, say her name monalissa
She be the one wey dey call upon me sir
She tell me say, say her name monalissa
Galz I know (The galz I know)
Galz I know (The galz I know)
When dey come around I give dem shalo
Na you be my baby o
Galz I know (The galz I know)
Galz I know (The galz I know)
When dey come around I give dem shalo
Na you be my baby o
Woos, wo ibi wo ibi
[ Correct these Lyrics ]

We currently do not have these lyrics. If you would like to submit them, please use the form below.


We currently do not have these lyrics. If you would like to submit them, please use the form below.




On my celli o
Fine fine galz in da building o
See dem galz dem won chop my money o
Cos dem be calling me the daddy yo
Skibbi doe
She a very fine girleo
Dem be come around me for da money o
Nobody badder than my baby o
Shoutout to my guyz and geez dem
Shutout to my guyz wey dey throway
Shoutout to my guyz and geez dem
Popping hennesy and rozay
She be the one wey dey call upon me sir
She tell me say, say her name monalissa
She be the one wey dey call upon me sir
She tell me say, say her name monalissa
Galz I know (The galz I know)
Galz I know (The galz I know)
When dey come around I give dem shalo
Na you be my baby o
Galz I know (The galz I know)
Galz I know (The galz I know)
When dey come around I give dem shalo
Na you be my baby o
Woos, wo ibi wo ibi, pass me your love
Wo ibi wo ibi, pass me your love
Woos, wo ibi wo ibi, pass me your love
Wo ibi wo ibi, pass me your love
Who be dat, who be dat
Who be dat gal wit a biggie bambam
Who be dat, who be dat
Who be dat gal wit a biggie bambam
Wey dey make my head to dey jiggi dandan
Na my baby, I no go live her Nana
Galz dema come my way (Way)
Me I no want dem to stay (Stay)
Me I want you today (Dey)
So no dey use me dey play (Play)
Your body gat me feeling aire (Re)
Make me wanna step upon da place
She be the one wey dey call upon me sir
She tell me say, say her name monalissa
She be the one wey dey call upon me sir
She tell me say, say her name monalissa
Galz I know (The galz I know)
Galz I know (The galz I know)
When dey come around I give dem shalo
Na you be my baby o
Galz I know (The galz I know)
Galz I know (The galz I know)
When dey come around I give dem shalo
Na you be my baby o
Woos, wo ibi wo ibi
[ Correct these Lyrics ]
Writer: David Richard
Copyright: Lyrics © O/B/O DistroKid

Back to: Reechiedave

Tags:
No tags yet