Ayayaya ya
His holiness
Big ramy on this again
Money on my now
Am not on colos
But I'm steady getting high
You already know na we dey run this thing
Call me big Ramy with a very big thing
F*ck your feelings
Nobody send you
You wan give me 10
My men go jam you
Pull up with my men
Dior, Dior
F*ck her with no condom
Like Mr raw
The money long e choke
Cashing out is must
We no dey joke
I came with my Ganja
Pass me my lighter
To all the hustlers
Success go locate you
Olopa dey for junction
Them no fit catch you
With my cartel
Sipping my martel
Wetin God dey plan for me
No man can tell
I swear no man can tell oh
I swear no man can tell ooh
Comfortable
Right now am Comfortable
Anywhere I go dey call me for high table
Who no get money no dey fine trouble
(oh naaa)
Comfortable
Right now am Comfortable
Anywhere I go dey call me for high table
Who no get money no dey fine trouble
(trouble)
Comfortable
Right now am Comfortable
Anywhere I go dey call me for high table
Who no get money no dey fine trouble
(oh naaa)
See
One Plus 999
Am still counting
Made it on own
Are you still doubting
Money wey dey my account is stinking
Your matter no fit put me for thinking
They no dey snap Picture with bullion
Abobi check yourself
If I ever go broke
I go hate myself
(I swear I go hate myself)
Na me be the capon
Drop ur gun
It's now my turn
No give me stress
Holy boy wey dey f*ck his mistress
My lyrics dey fall like rain
But wait let me burst your brain
If you whine your waist
I go run your race
On top your matter I go end the case
Dance to my Gbedu
I go run your race ooh
Comfortable
Right now am Comfortable
Anywhere I go dey call me for high table
Who no get money no dey fine trouble
(oh naaa)
Comfortable
Right now am Comfortable
Anywhere I go dey call me for high table
Who no get money no dey fine trouble
(trouble)
Comfortable
Right now am Comfortable
Anywhere I go dey call me for high table
Who no get money no dey fine trouble
(oh naaa)