Some body ginger me
Wanna live better life
As long as I steady follow Wetin mummy say
I go live better life
Some body ginger me
Wanna live better life
As long as I steady follow Wetin mummy say
I go live better life
Rado nla yepa
Me I be bad boy gan wey no like wahala
I just wanna pay my bills
247 make the raba enter
Na money they ginger me
Steady on grind jah dey bless me
Mama keep calling guys they text me
Some bad belle too gan dey vex me
But omo ologo mi ma conquer won
I be giving them hit like a boko ni
But I hear say life is too short
Eye don see no dey bobo mi
But oluwa mi lo de tun sho
Omo o lore para lo mi o de ran yan
The babe self off bra mi o de ri oyon
Skr skr gbau gbau Lori forehead won
Tonba de tukun leti mi moma pawon bi efon
Some body ginger me
Wanna live better life
As long as I steady follow Wetin mummy say
I go live better life
Some body ginger me
Wanna live better life
As long as I steady follow Wetin mummy say
I go live better life
Everyday mi hustle and I hustle for the money
Everything I grind just to make some money
Do your thing your way never look Dem eye
Cox this life say na one one life
Follow your dream my brother
If your dream no wan come my sister no lele
Pray to God on one and stay jah plenty e he lele
Grace mi to long wonfe je ko kuru
Cox I don't give a f won Wa ni mo buru
I will never look back even tinba subu
God on God gan toba tun fe ruju
Awon emi towa ninu mi gan won leni 94
Woni a gbemu woni a gawu oro o de ri banse so
Ti asiko ba to kadara Mari banse ko
But wake up malo tele awon smellow fall
Some body ginger me
Wanna live better life
As long as I steady follow Wetin mummy say
I go live better life
Some body ginger me
Wanna live better life
As long as I steady follow Wetin mummy say
I go live better life
Some body ginger me
Wanna live better life
As long as I steady follow Wetin mummy say
I go live better life
Some body ginger me
Wanna live better life
As long as I steady follow Wetin mummy say
I go live better life
Samskeed ayaooo
One time