Can you swing by my place by 12
Swing by my place
Make we shayo for Cubana
Smoke up then go to my place
You know say we no dey sleep for here
Pop pills and we dey Gyrate
Got so high last night celebrating
Couldn't feel my face
Life nor be chais
No time to wan
I tell my niggas this no be joke
Been thru the fire
Struggle and pain
Smokin this ganja burnin my soul
Pass me the booze
Girls make dem troop
Come in my section , I need a hoe
Money and power , girls and deez diamonds
I want 'em all I swear I want 'em all
I be like person wey dem push comot for love
Heartbreak, took a lot of war (yesssss)
God of war, na me comot okpor
I been dey search for things wey good for all of us (yessss)
I be like person wey dem push comot for love
Heartbreak, took a lot of war (yesssss)
God of war, na me comot okpor
I been dey search for things wey good for all of us (yessss)
Duh
Say she want it all
Say she want it all
She could be my all (uh uh)
Baby take it all (uh uh)
Baby take it all
Thought I fell in love
When you fell in love
But it wasn't love
Found out it was lust (uh uh)
Can I send that late night text like girl
Can you swing by my place by 12
Swing by my place
Make we shayo for Cubana
Smoke up then go to my place
You know say we no dey sleep for here
Pop pills and we dey Gyrate
Got so high last night celebrating
Couldn't feel my face
Life nor be chais
No time to wan
I tell my niggas this no be joke
Been thru the fire
Struggle and pain
Smokin this ganja burnin my soul
Pass me the booze
Girls make dem troop
Come in my section , I need a hoe
Money and power , girls and deez diamonds
I want 'em all I swear I want 'em all.