Hey girl hey girl oh oh
Girl I just dey wonder I just dey wonder
I still dey wonder
Make you take me as I am
I just dey wonder
See e get this girl for my hood
Understanding and I wish I could
Treating me this way wetin I do
I just dey wonder I just dey wonder
She's my gril friend and am her boo
No temptation no taboo
Looking so sweet and beautiful
I still dey wonder I still dey wonder hey
My brother can you imagine imagine
Everything be like say na magic magic
Some say make I fashi that she's flashy
And she looks so sassy
They want make I panic
Mehn I don't care I'd she's nasty
To me she's a classic girl
Can I be more than a friend friend friend
Till the end end end
Understand stand stand
I just dey wonder
Make you take me as I am am am
Till the end end end
Understand stand stand
Say I just dey wonder
Can I be more than a friend
Girl this love no go pass me by
I remember when I used to try
I dey try not to question life
Girl I no go lie
Na because you too fine
Please don't make me cry cry
Don't even ask me why why
Unless you want make I pai pai
Cos I still dey wonder I still dey wonder
Hey my brother can you imagine
Can you imagine what the people are saying
Dem say make I fashi
Even do that love blind I can see
She's flashy
Everybody dey talk say she nasty let him know oh
I don't care what people say
Can I be more than a friend friend friend
Till the end end end
Understand stand stand
I just dey wonder
Make you take me as I am am am
Till the end end end
Understand stand stand say
I just dey wonder
Can I be more than a friend till the end eh eh
L just dey wonder l just dey wonder
I still dey wonder still dey wonder l dey dey wonder
How can I be more than a friend to you
Someone so close to you
Even though love is blind I can see
No one can change my heart
No one can tear us apart
You can take that from me
Can I be more than a friend friend
Till the end end end
Understand stand stand
I just dey wonder
Make you take me as I am am am am
Till the end end end
Understand stand stand stand
Say girl
Can I be more than a friend friend
Till the end end end
Understand stand stand
I just dey wonder
Make you take me as I am am am
Till the end end end end
Understand stand stand stand
I just dey wonder
Can I be more than a friend
Till the end oh oh oh