Praise the lord
Hallelujah
Badboy darey on the beat
Ebora one time
One life,One goal,One destiny
Moma jere ni temi Oo
Never sell my soul for any penny
Brother man thinking many
Wait,is it only me?
Like,what exactly is happening?
Everyone don turn me enemy
Million demons fighting only me
Baba
Baba baba baba
I don't want to suffer
Omo eru mi na fe doba eeheee ooaa
Baba
Baba baba baba
I don't want to suffer
Omo eru mi na fe doba eeheee ooaa
This life no be beans,so o gbodo shishe ooo
Put it on repeat,don't relent
Jor shanu mi lese kese oo
Make I grace be like "o n bawon weoshe o"
Our father,who art in heaven
Na God name I use beg you
Dem see one,two I see eleven
If na game abeg skip this level
U say if I call u,u go answer
Sapa dey fire straight like a laser
Your boy dey see shegebanzer
Wipe my tears,abeg erase am
Omije oju mi nbere anu re baba
Omije oju mi nbere anu re ooo
Baba
Baba baba baba
I don't want to suffer
Omo eru mi na fe doba eeheee ooaa
Baba
Baba baba baba
I don't want to suffer
Omo eru mi na fe doba eeheee ooaa
(One life,One goal,One destiny)
(Moma jere ni temi Oo)
(Never sell my soul for any penny)
(Brother man thinking many)
(Wait,is it only me?)
(Like,what exactly is happening?)
(Everyone don turn me enemy)
(Million demons fighting only me)
Baba
Baba baba baba
I don't want to suffer
Omo eru mi na fe doba eeheee ooaa
Baba
Baba baba baba
I don't want to suffer
Omo eru mi na fe doba eeheee ooaa