So i go to sleep
Wake in the morning
Thank God i'm standing on my feet
But every time i step out in the street
Naso my heart e go dey beat
So baba God gimme strength i need
So many things wey my eye don see
I just fresh i no do nothing
You con fire my knee
In the street make you no loose guard
Man gat to hustle
Make him yawa no gas
Any way na way but no do ritual
And i pray say you go ever see saz
Youth no relent, stand up there
Soro soke make them hear us well
See we be the leaders of today
One mind one voice keep them away,
Baba bless me so nobody fit curse me ohh yeah
Bless us so nobody fit curse
Baba bless me so nobody fit curse me ohh yeah
Bless us so nobody fit curse
Dem a killi killi
Many youth in the society
Government no dey look our feelings
Dem a cover up many dreams un-fulfilling
End saz immediately
Police brutality
Cross in-equality
Government illiteracy affecting the economy
Our mother land must to see change
This generation no come here to play
In the street make you no loose guard
Man gat to hustle
Make him yawa no gas
Any way na way but no do ritual
And i pray say you go ever see saz
Youth no relent, stand up there
Soro soke make them hear us well
See we be the leaders of today
One mind one voice keep them away,
Baba bless me so nobody fit curse me ohh yeah
Bless us so nobody fit curse
Baba bless me so nobody fit curse me ohh yeah
Bless us so nobody fit curse