Yea yea yea
Oh yea oh yea oh yea
Ready or not here we come
Setting the vibe the shit has begun
Moni ready or not oh here we come
Ready or not here we come
Setting the vibe the shit has begun
Moni ready or not oh here we come
Coming from a higher place if you never know now (woah woah woah)
Rolling with the boyz dem you know we no fit calm down (woah woah woah)
And when we come through with the vibez everywhere na shutdown (woah woah woah)
Blessings before me always while me run town (woah woah woah)
Ive been moving coast to coast
Collecting all he good vibez im setting the mood right
Ive been moving coast to coast
Setting all the mood right giving all the good vibez
Ready or not here we come
Setting the vibe the shit has begun
Moni ready or not oh here we come
Ready or not here we come
Setting the vibe the shit has begun
Moni ready or not oh here we come
Coming from a higher place oya let them know now (woah woah woah)
Smoking on some good shit rude boy neva calm down (woah woah woah)
Shaye everyday but we still no go run down (woah woah woah)
Cos baba dey we side uh yeah
Baba dey we side uh yeah
Why you wanna know
How you wan know wetin i know
When your eye neva see kpikin wetin my eye don see
Enemies feje kin jawogbo
But baba God dey bless me that is why i denge po
Oro killa killamity wit the flo
Tile shake your body move ibadi oya silifa ma jo
Gimmie gimmie likkle wyn so
Baby gimmie likkle wyn so
Instrumental murderer lyrically spectacula
Bursting up unu area chronical lyk malaria
Blodklat me no average batty bwuay no regula
Five star general demma say tani nibo motiwa
Ready or not here we come
Setting the vibe the shit has begun
Moni ready or not oh here we come
Ready or not here we come
Setting the vibe the shit has begun
Moni ready or not oh here we come
Im singing this for all my kin folk
Hope the music travel reach eko
Ajegunle down to soweto
People na mi zanga kan gbo kan jo
How dare they underrate us
Dem know jah no forsake us
Baba ja wan legba gbowo le wan
Give dem give dem one by one
Tori oluwa lo so mi
Im only putting small isan ni
Oh gbe mi ja lowo satani
He give me chance to tell my own story
Give me plenty no be small money
Shower plenty blessings on me
Kima fojumo aiye mi so testimony
Loke loke kinma lo oh
Ready or not here we come
Setting the vibe the shit has begun
Moni ready or not oh here we come
Ready or not here we come
Setting the vibe the shit has begun
Moni ready or not oh here we come