Back to Top

PB Fame - No Time Lyrics



PB Fame - No Time Lyrics




[ Featuring Blaxeboy ]

Hello baby boy do you know I need your loving
Yeah sweet good loving
I wanna hold you down for the morning (morning)
But me tell the shema say me fit nor get that time
You be my paddie abeg make you understand
E nor go bad if me self drive the benz
Me I chase the bag
I apologize
If I made you love it is not my style

If you love up I dey sorry oh (sorry oh)
I dey on cruise nor go love me oh (no love me oh)
Stop playing do you love me Ronke
No time for loving oo
If you love up I dey sorry oh (sorry oh)
I dey on cruise nor go love me oh
Stop playing do you love me Ronke
No time for loving oo

No no no no time
No time
No no no no time (Musical fame)
No time for loving oo

Girl I'm sorry to have waste your time
Girl you know I was just being nice
Sorry that I gave you d wrong impression
But I value peace of mind
The only people I love na God, my mom, my brothers and sisi
I no get time for that loving na money Dey my mind and balling for thinking oh
You go Dey love Benin boy eh?
Shey dem never tell you the story
Now Belike your eye don Dey clear
As you don Dey see the doings oh
Heart stone cold
Cruising mode
Man no send anybody
Oh baby girl Don't you cry
Make you save that a tears for your next situationship

If you love up I dey sorry oh (sorry oh)
I dey on cruise nor go love me oh
Stop playing do you love me Ronke
No time for loving oo
If you love up I dey sorry oh (I Dey sorry oh)
I dey on cruise nor go love me oh
Stop playing do you love me Ronke
No time for loving

Don't love me
Cux me nor get the time
For me (yeah)
Cause me wanna know the things that you want to do
All my gees them all wanting you
So tell now what you're waiting for
Cux no time for loving oh

If you love up I dey sorry oh
I dey on cruise nor go love me oh
Stop playing do you love me Ronke
No time for loving oo
[ Correct these Lyrics ]

[ Correct these Lyrics ]

We currently do not have these lyrics. If you would like to submit them, please use the form below.


We currently do not have these lyrics. If you would like to submit them, please use the form below.


English

Hello baby boy do you know I need your loving
Yeah sweet good loving
I wanna hold you down for the morning (morning)
But me tell the shema say me fit nor get that time
You be my paddie abeg make you understand
E nor go bad if me self drive the benz
Me I chase the bag
I apologize
If I made you love it is not my style

If you love up I dey sorry oh (sorry oh)
I dey on cruise nor go love me oh (no love me oh)
Stop playing do you love me Ronke
No time for loving oo
If you love up I dey sorry oh (sorry oh)
I dey on cruise nor go love me oh
Stop playing do you love me Ronke
No time for loving oo

No no no no time
No time
No no no no time (Musical fame)
No time for loving oo

Girl I'm sorry to have waste your time
Girl you know I was just being nice
Sorry that I gave you d wrong impression
But I value peace of mind
The only people I love na God, my mom, my brothers and sisi
I no get time for that loving na money Dey my mind and balling for thinking oh
You go Dey love Benin boy eh?
Shey dem never tell you the story
Now Belike your eye don Dey clear
As you don Dey see the doings oh
Heart stone cold
Cruising mode
Man no send anybody
Oh baby girl Don't you cry
Make you save that a tears for your next situationship

If you love up I dey sorry oh (sorry oh)
I dey on cruise nor go love me oh
Stop playing do you love me Ronke
No time for loving oo
If you love up I dey sorry oh (I Dey sorry oh)
I dey on cruise nor go love me oh
Stop playing do you love me Ronke
No time for loving

Don't love me
Cux me nor get the time
For me (yeah)
Cause me wanna know the things that you want to do
All my gees them all wanting you
So tell now what you're waiting for
Cux no time for loving oh

If you love up I dey sorry oh
I dey on cruise nor go love me oh
Stop playing do you love me Ronke
No time for loving oo
[ Correct these Lyrics ]
Writer: Irogbetin Moses, Blessed Aisosa
Copyright: Lyrics © O/B/O DistroKid

Back to: PB Fame



PB Fame - No Time Video
(Show video at the top of the page)


Performed By: PB Fame
Featuring: Blaxeboy
Language: English
Length: 2:30
Written by: Irogbetin Moses, Blessed Aisosa
[Correct Info]
Tags:
No tags yet