Back to Top

Anything for the Boy Video (MV)

Performed By: Patii
Length: 2:53
Written by: Oluwatobi Apata

Patii - Anything for the Boy Lyrics

Why this people they be stepping up to stress me
Them go always find something try to vex me
Now this people don dey tell me, guy you got to help me
Money no dey here
So anything for the boy
People wey no send me
But now they wan send me
But me I no send them
See me I no send them yeh
So anything for the boys
Na Wetin Dem go ask you, a smile on their face but them no really like you
Anything for the boys
See the eye don red them go jealous you instead my friend

See I remember back then I dey hustle no be small
And all my man dem dem dey push me make I talk
And I no go Sly them they my brothers we go ball
All the way to the top
Nonstop we dey go oh na
No dey do like say you don dey since me I don dey
No be everybody pray make man make am one day
Some go look you say this one there is no way
But now we don dey here
Now we don dey here
Oya dey your lane
I go stay my lane
Make we dey our lane
Oya dey your lane
I go stay my lane
Make we dey our lane yeh
[ Correct these Lyrics ]

[ Correct these Lyrics ]

We currently do not have these lyrics. If you would like to submit them, please use the form below.

Writer: Oluwatobi Apata
Copyright: Lyrics © O/B/O DistroKid

Back to: Patii

Tags:
No tags yet