Mans no be savage
Mans just dey tẹramọ koma lọ damage
On the average, Mans just dey package
Toba dẹma jẹlọ for my own advantage
Mans no be savage
Mans just dey tẹramọ koma lọ damage
On the average, Mans just dey package
Toba dẹma jẹlọ for my own advantage
Mans no be
Mans no be
Mans no be
Mans no be sa
Make I start, by letting you know say I never start
M' ẹyẹ bọ lapo stay up I never land
Shoot your shot ọlọgbẹni lọn jab
They won make I dey the movie Ọlọhun í never cast
Thank God, pe àwọn temi dẹ ṣhi yekable!
Awọn ẹṣin ni mo ba joko, o stable
Any matter wey I table, wọn dẹ wa available
Nkan t'oju ba ti ri ni na your own agbelebu
So I carry my thing carry your cross
Tori ika toba dẹ ti ṣẹ émi lémi ma cut
On a long gats check your pulse bi sisi nurse
Cos my bars too dey mud bros koma lọ cross
Waaa, konṣe ẹjọ mi miidẹ mọ̀ọ́mọ́
Na my honour to dey serve ẹyin jọmọ
Till early mọmọ, o wanlẹ if u want more
Awọn temi dẹṣhi gba bẹ,a fin mu ọmọ
Ki everything set ,why I do my best
Ki Oluwa le bless, ki araye ma lọma shenk
If naso the trips be I no go rest
See d S on ma chest ,pass wetin dem crest
With super bars,super dupa guap
Grind is getting hot looking 4 ma cooler cash
School y'all sons call me super duper dad
Girl she ẹ fẹ wami wa mosare do dat uber fast
Waa... she thick and her knacks na die
Say I wọ̀, but she find me hot like that
O wa mi dele mosare swim (bi)like shark
Moti dé... ma nigga I'm back like jack
Mans no be savage
Mans just dey tẹramọ koma lọ damage
On the average, Mans just dey package
Toba dẹma jẹlọ for my own advantage
Mans no be savage
Mans just dey tẹramọ koma lọ damage
On the average, Mans just dey package
Toba dẹma jẹlọ for my own advantage