Back to Top

Omynks P - WOTO WOTO Lyrics



Omynks P - WOTO WOTO Lyrics
Official




Smoke
Love wey me get for you no part two
Uh huh
Me love you but me no go show me gal on social media
No way
Hmm mm
Sebi na who you see you go wan battle
Ah ahn
Hmm mm
Living my low-key life
Jekama gbadun oloun
Me love you cover you like kelvin power
What I ask in return is just my peace of mind
Koto lo far
Se make I put am
Se make I put am
Se make I put am for your body woto woto
Make dem know mon'para na
Make I put am for your body woto woto
She say make I faya down now
Na me be the pararaun
Boya lemo pe mon'de faraya o
Na me be the pararaun
Boya lemo pe mon'de para now o
Ejuru ejuru ejuru ejoo
Juru ejuru ejuru ejoo
Juru ejuru ejuru ejoo
Juru ejuru ejuru ejoo
Se no be me be the one they bone
When I waka for hood even your dog go dey gbo o
Ise oluwa me on a low
Ice in my isabella islay man sipping on
Nibo ni mowa o
You say you dey find me
Stop sebe
Nxxga no dey whine me
Oo'ga ade
Bus 388 to brick lane
No be everybody wey dey uk dey okay
So what you saying madame
I promise to be faithful
Iwona mada mi
I no dey eat breakfast so no worry
Ma serve me
Anytime you're ready ma mue lo'mo mother mi
Se make I put am for your body woto woto
Make dem know mon'para na
Make I put am for your body woto woto
She say make I faya down now
Na me be the pararaun
Boya lemo pe mon'de faraya o
Na me be the pararaun
Boya lemo pe mon'de para now o
Ejuru ejuru ejuru ejoo
Juru ejuru ejuru ejoo
Juru ejuru ejuru ejoo
Juru ejuru ejuru ejoo
[ Correct these Lyrics ]

[ Correct these Lyrics ]

We currently do not have these lyrics. If you would like to submit them, please use the form below.


We currently do not have these lyrics. If you would like to submit them, please use the form below.




Smoke
Love wey me get for you no part two
Uh huh
Me love you but me no go show me gal on social media
No way
Hmm mm
Sebi na who you see you go wan battle
Ah ahn
Hmm mm
Living my low-key life
Jekama gbadun oloun
Me love you cover you like kelvin power
What I ask in return is just my peace of mind
Koto lo far
Se make I put am
Se make I put am
Se make I put am for your body woto woto
Make dem know mon'para na
Make I put am for your body woto woto
She say make I faya down now
Na me be the pararaun
Boya lemo pe mon'de faraya o
Na me be the pararaun
Boya lemo pe mon'de para now o
Ejuru ejuru ejuru ejoo
Juru ejuru ejuru ejoo
Juru ejuru ejuru ejoo
Juru ejuru ejuru ejoo
Se no be me be the one they bone
When I waka for hood even your dog go dey gbo o
Ise oluwa me on a low
Ice in my isabella islay man sipping on
Nibo ni mowa o
You say you dey find me
Stop sebe
Nxxga no dey whine me
Oo'ga ade
Bus 388 to brick lane
No be everybody wey dey uk dey okay
So what you saying madame
I promise to be faithful
Iwona mada mi
I no dey eat breakfast so no worry
Ma serve me
Anytime you're ready ma mue lo'mo mother mi
Se make I put am for your body woto woto
Make dem know mon'para na
Make I put am for your body woto woto
She say make I faya down now
Na me be the pararaun
Boya lemo pe mon'de faraya o
Na me be the pararaun
Boya lemo pe mon'de para now o
Ejuru ejuru ejuru ejoo
Juru ejuru ejuru ejoo
Juru ejuru ejuru ejoo
Juru ejuru ejuru ejoo
[ Correct these Lyrics ]
Writer: OLUWAMAYOWA BAKARE
Copyright: Lyrics © O/B/O DistroKid

Back to: Omynks P



Omynks P - WOTO WOTO Video
(Show video at the top of the page)


Performed By: Omynks P
Language: English
Length: 2:39
Written by: OLUWAMAYOWA BAKARE

Tags:
No tags yet