BIG
No go dey do wayo uh
Olun
Why you dey do like this uh o
Hmm hmm
No go dey do wayo (BIG JHAY )
Wetin I go do for you wetin I go do for you Malissa bae
Shey make I cry for you shey make I shade my tears oh my Bebe
I hear say you like you doggy
Bend your waist down low my Bebe
Wetin I go do for you wetin I go do for you
Ekelebe mañana no leave me Monalisa
Ekelebe mañana no leave me Monalisa
Ekelebe mañana no leave me Monalisa
Ekelebe mañana no leave me Monalisa
Tell all your friends make dem come outside make we samankwe for love (samankwe for love)
All my guys de dey this side we de samankwe for here (oh yee)
Tell me what is the reason (reason)
Why you wan do me like this why you wan play me wayo (uh uuh)
Why you wan live me like this uhh
Helle mama no leave me monalee
Helle mama no leave me monalee
Helle mama no leave me monalee
Helle mama no leave me monalee
Wetin I go do for you wetin I go do for you Malissa bae
Shey make I cry for you or make I shade my tears oh my baby
I hear say you like you doggy
Bend your waist down low oh my lady
Wetin I go do for you wetin I go do for you uh
Ekelebe mañana no leave me Monalisa
Ekelebe mañana no leave me Monalisa
Ekelebe mañana no leave me Monalisa
Ekelebe mañana no leave me Monalisa
Ekelebe mañana no leave me Monalisa (why you dey do like this uh)
Ekelebe mañana no leave me Monalisa (no go dey play wayo uh
Ekelebe mañana no leave me Monalisa (why you dey so like this uh)
Ekelebe mañana no leave me Monalisa (no go dey play wayo)
BIG BIG JHAY