Back to Top

Oluwafemimusic - Basira Lyrics



Oluwafemimusic - Basira Lyrics




Oh yeah oh yeah oh yeah oh yeah yeah yeah
Oooo oh oh yeah oh yeah
(Oshamo)
Oh yeah oh yeah oh yeah yeah
Oh yeah

Basira basira basira o
Why you con do me like that
Why you con do me like e e e

Amina Amina Amina o
Why you con do me like that
Why you con do me like that e

You know o o
You know o o
You know say na you o o o
You know o o
You know o o
The things you do na me know oo
Na me know oo
The things you do na me know oo
Na me know o o
The things you do na me know oo
Na me know o o
The things you do na me know oo

How far omoge with the big butty
Oya calm down I know say I no be wizzy
I know you shenk me
And you no follow me reason
E Dey pain me girl
You left me hanging
O dun mi gan
Oju mi ti leri
Moti gboja
Motu ti gba benson
Awon omo oro po
Wey Dey stress me
But na only you I Dey reason
Like the food wey Dey my kitchen

Ah abeg no dey stress me
The one wey Dey my body
E don do me
All your friends
When they see me dey go mock me
O dun mi gan
Omoba de lon pe mi ni street
Ah this love is a bastard
You no see anybody catch
E con be a gangster
Ah gbogbo ara logun e
Gbogbo panadol to wa nilemi
Nimoti daje
She con say make I forget
Mogbagbe ti
Forever in my head
Last time wey I say make you gimme head
You press all my balls
And you still con chop my flesh
Saye de leleyi basira
Rora se bodola
Mole dolola
O so mi deni ton fa ganja
Ah basira

Basira basira basira o
Why you con do me like that
Why you con do me like e e e

Amina Amina Amina o
Why you con do me like that
Why you con do me like that e e e

You know o o
You know o o
You know say na you o o o
You know o o
You know o o
The things you do na me know oo
Na me know oo
The things you do na me know oo
Na me know o o
The things you do na me know oo
Na me know o o
The things you do na me know oo

Amina jor tali fe ma form si
Oro yi ole
Ko to ka yada ti
Mawo tisin
Future mi brighti
I go take you to Canada pelu Germany

See your life now you don join the bad gang
I showed you love
And I spent my last cash
You con shenk me
You turn me to side guy
I said it doesn't matter
But damn
My heart shattered
Ah oju mi clear nsin
Season film togun ni
Oti tan nsin
I just wan make you know wetin she do me
Now I'm a bad guy and the rest is history

You know o o
You know o o
You know say na you o o o
You know o o
You know o o
The things you do na me know oo
Na me know oo
The things you do na me know oo
Na me know o o
The things you do na me know oo
Na me know o o
The things you do na me know oo
[ Correct these Lyrics ]

[ Correct these Lyrics ]

We currently do not have these lyrics. If you would like to submit them, please use the form below.


We currently do not have these lyrics. If you would like to submit them, please use the form below.




Oh yeah oh yeah oh yeah oh yeah yeah yeah
Oooo oh oh yeah oh yeah
(Oshamo)
Oh yeah oh yeah oh yeah yeah
Oh yeah

Basira basira basira o
Why you con do me like that
Why you con do me like e e e

Amina Amina Amina o
Why you con do me like that
Why you con do me like that e

You know o o
You know o o
You know say na you o o o
You know o o
You know o o
The things you do na me know oo
Na me know oo
The things you do na me know oo
Na me know o o
The things you do na me know oo
Na me know o o
The things you do na me know oo

How far omoge with the big butty
Oya calm down I know say I no be wizzy
I know you shenk me
And you no follow me reason
E Dey pain me girl
You left me hanging
O dun mi gan
Oju mi ti leri
Moti gboja
Motu ti gba benson
Awon omo oro po
Wey Dey stress me
But na only you I Dey reason
Like the food wey Dey my kitchen

Ah abeg no dey stress me
The one wey Dey my body
E don do me
All your friends
When they see me dey go mock me
O dun mi gan
Omoba de lon pe mi ni street
Ah this love is a bastard
You no see anybody catch
E con be a gangster
Ah gbogbo ara logun e
Gbogbo panadol to wa nilemi
Nimoti daje
She con say make I forget
Mogbagbe ti
Forever in my head
Last time wey I say make you gimme head
You press all my balls
And you still con chop my flesh
Saye de leleyi basira
Rora se bodola
Mole dolola
O so mi deni ton fa ganja
Ah basira

Basira basira basira o
Why you con do me like that
Why you con do me like e e e

Amina Amina Amina o
Why you con do me like that
Why you con do me like that e e e

You know o o
You know o o
You know say na you o o o
You know o o
You know o o
The things you do na me know oo
Na me know oo
The things you do na me know oo
Na me know o o
The things you do na me know oo
Na me know o o
The things you do na me know oo

Amina jor tali fe ma form si
Oro yi ole
Ko to ka yada ti
Mawo tisin
Future mi brighti
I go take you to Canada pelu Germany

See your life now you don join the bad gang
I showed you love
And I spent my last cash
You con shenk me
You turn me to side guy
I said it doesn't matter
But damn
My heart shattered
Ah oju mi clear nsin
Season film togun ni
Oti tan nsin
I just wan make you know wetin she do me
Now I'm a bad guy and the rest is history

You know o o
You know o o
You know say na you o o o
You know o o
You know o o
The things you do na me know oo
Na me know oo
The things you do na me know oo
Na me know o o
The things you do na me know oo
Na me know o o
The things you do na me know oo
[ Correct these Lyrics ]
Writer: Oluwafemi Kalejaiye
Copyright: Lyrics © O/B/O DistroKid




Oluwafemimusic - Basira Video
(Show video at the top of the page)


Performed By: Oluwafemimusic
Language: English
Length: 3:54
Written by: Oluwafemi Kalejaiye

Tags:
No tags yet