Back to Top

Olufela - My Way Lyrics



Olufela - My Way Lyrics
Official




Higher Places
O yeah
O yeah
O yeah yeah
O yeah
Anything I dey do, I dey do my way
Pray to Jah make e bless my way
If you con try to go block my way
Ori iyami mamu e, mikin sh'omo ale
I do many things just to go high way
I don hustle, I suppose dey high way
If you con try to go block my way
Ori iyami mamu e, mikin sh'omo ale
E better make you dey your dey (On God)
Me sef I dey my dey (On God)
Aye ni'ka ole shemi nika
But padi oje rora shey (On God)
For the day things go come my way (On God)
Wa je'ka wa fe shalaye (On God)
When you see me dey go Malay (On God)
All the money wey I throway
O wey my way ai
Everyday man ah grind, man ah hustle (Hustle)
Make my tomorrow bubble
Some ah tell me I dey do pass my muscle
But mofe ra moto to ju muscle lo
A boy ti o mo'la t'owo ko
Hustle na the protocol
The little wey I get I still dey borrow some
Cos na by grace no be follow come
Shey you think say e easy ni
Shey mo jo mr Eazi ni
But i no wan make you pity me
T'oba tun d'ola wa fe risi mi
You go wan reason me
How you go help me to tuni fe jekin nisimi
Alaye dey your dey
Me sef go dey my dey
But I no say na One day
Good things go come my way
I go get the paper
Anything I dey do, I dey do my way
Pray to Jah make e bless my way
If you con try to go block my way
Ori Iyami mamu e, mikin sho mo ale
I do many things just to go high way
I don hustle, I suppose dey high way
If you con try to go block my way
Ori Iyami mamu e, mikin sho mo ale
E better make you dey your dey (On God)
Me sef i dey my dey (On God)
Aye n'ika ole shemi nika
But padi oje rora shey (On God)
For the day things go come my way (On God)
Wa jeka wa fe shalaye (On God)
When you see me dey go Malay (On God)
All the money wey I throway
O wey my way ai
Boseje boseje oro po nu'we kobo
Plenty skeleton wey dey for my cupboard
Spend plenty Naira, mi oni gba Kobo
Ma tun she bobo, jo shakiti bobo
The hustle mu mi gan, the hustle e hard
You con dey ask me why I no dey flow bad
Security to jeun yo, oun lo loose guard
I no need see puna before I go hard
Anything I dey do, I dey do my way
Pray to Jah make e bless my way
If you con try to go block my way
Ori Iyami mamu e, mikin sho mo ale
I do many things just to go high way
I don hustle, I suppose dey high way
If you con try to go block my way
Ori Iyami mamu e, mikin sho mo ale
E better make you dey your dey (On God)
Me sef I dey my dey (On God)
Aye n'ika ole shemi nika
But padi oje rora shey (On God)
For the day things go come my way (On God)
Wa jeka wa fe shalaye (On God)
When you see me dey go Malay (On God)
All the money wey I throway
O wey my way ai
[ Correct these Lyrics ]

[ Correct these Lyrics ]

We currently do not have these lyrics. If you would like to submit them, please use the form below.


We currently do not have these lyrics. If you would like to submit them, please use the form below.


English

Higher Places
O yeah
O yeah
O yeah yeah
O yeah
Anything I dey do, I dey do my way
Pray to Jah make e bless my way
If you con try to go block my way
Ori iyami mamu e, mikin sh'omo ale
I do many things just to go high way
I don hustle, I suppose dey high way
If you con try to go block my way
Ori iyami mamu e, mikin sh'omo ale
E better make you dey your dey (On God)
Me sef I dey my dey (On God)
Aye ni'ka ole shemi nika
But padi oje rora shey (On God)
For the day things go come my way (On God)
Wa je'ka wa fe shalaye (On God)
When you see me dey go Malay (On God)
All the money wey I throway
O wey my way ai
Everyday man ah grind, man ah hustle (Hustle)
Make my tomorrow bubble
Some ah tell me I dey do pass my muscle
But mofe ra moto to ju muscle lo
A boy ti o mo'la t'owo ko
Hustle na the protocol
The little wey I get I still dey borrow some
Cos na by grace no be follow come
Shey you think say e easy ni
Shey mo jo mr Eazi ni
But i no wan make you pity me
T'oba tun d'ola wa fe risi mi
You go wan reason me
How you go help me to tuni fe jekin nisimi
Alaye dey your dey
Me sef go dey my dey
But I no say na One day
Good things go come my way
I go get the paper
Anything I dey do, I dey do my way
Pray to Jah make e bless my way
If you con try to go block my way
Ori Iyami mamu e, mikin sho mo ale
I do many things just to go high way
I don hustle, I suppose dey high way
If you con try to go block my way
Ori Iyami mamu e, mikin sho mo ale
E better make you dey your dey (On God)
Me sef i dey my dey (On God)
Aye n'ika ole shemi nika
But padi oje rora shey (On God)
For the day things go come my way (On God)
Wa jeka wa fe shalaye (On God)
When you see me dey go Malay (On God)
All the money wey I throway
O wey my way ai
Boseje boseje oro po nu'we kobo
Plenty skeleton wey dey for my cupboard
Spend plenty Naira, mi oni gba Kobo
Ma tun she bobo, jo shakiti bobo
The hustle mu mi gan, the hustle e hard
You con dey ask me why I no dey flow bad
Security to jeun yo, oun lo loose guard
I no need see puna before I go hard
Anything I dey do, I dey do my way
Pray to Jah make e bless my way
If you con try to go block my way
Ori Iyami mamu e, mikin sho mo ale
I do many things just to go high way
I don hustle, I suppose dey high way
If you con try to go block my way
Ori Iyami mamu e, mikin sho mo ale
E better make you dey your dey (On God)
Me sef I dey my dey (On God)
Aye n'ika ole shemi nika
But padi oje rora shey (On God)
For the day things go come my way (On God)
Wa jeka wa fe shalaye (On God)
When you see me dey go Malay (On God)
All the money wey I throway
O wey my way ai
[ Correct these Lyrics ]
Writer: Olufela Shokunbi
Copyright: Lyrics © O/B/O DistroKid

Back to: Olufela



Olufela - My Way Video
(Show video at the top of the page)


Performed By: Olufela
Language: English
Length: 3:26
Written by: Olufela Shokunbi
[Correct Info]
Tags:
No tags yet