Back to Top

Olufela - Jegbaladun Lyrics



Olufela - Jegbaladun Lyrics
Official




When I started in the game, you no like me
Now you see me winning you wan ride me
When I kill every beat, I kill it softly
You see me moving, no try to stop me
Say stop that shit
When I'm talking o, talk nothing
You dey find me o, stop fronting
Say na me wey you all wanting
If you see me o, stop that shit
When I'm talking o, talk nothing
You dey find me o, stop fronting
Say na me wey you all wanting
Anywhere Everywhere, I dey Jegbaladun
As I dey, I dey Jegbaladun
With my guys, I dey Jegbaladun
I swear to God, I dey Jegbaladun
I dey Jegbaladun, I dey Jegbaladun
As I dey, I dey Jegbaladun
With my guys, I dey Jegbaladun
I swear to God, I dey Jegbaladun
I dey Jegbaladun
See no go dull me o
Emi ma hang up, so ogbeni malo call me o
Abeg no disturb cos me I dey ball ni o
Emi dey ti high bai, won de fe kin fall ni
Cos I be bad guy wey dey rap
With that wrapped something
Steady making Jams, Zero Dettol something
Ogbeni from nothing don dey turn something
Never settling for less, always on a sum thing
Plus, on a sum thing
Me say stop that shit
Where una think say we no go reach
We don pass it
Na me dem be dey underrate
But God don dey elevate the boy fire burn
Say We making hit, say we causing commotion
Say stop that shit
When I'm talking o, talk nothing
You dey find me o, stop fronting
Say na me wey you all wanting
If you see me o, stop that shit
When I'm talking o, talk nothing
You dey find me o, stop fronting
Say na me wey you all wanting
Anywhere Everywhere, I dey Jegbaladun
As i dey, I dey Jegbaladun
With my guys, I dey Jegbaladun
I swear to God, I dey Jegbaladun
I dey Jegbaladun, I dey Jegbaladun
As i dey, I dey Jegbaladun
With my guys, I dey Jegbaladun
I swear to God, I dey Jegbaladun
I dey Jegbaladun
Emi man Jegbaladun ke
Emi mo parol Aduke, motun parol Iya Aduke
See the boy so young but on gba l'orimi ke
Same people toni mo fresh
Loma pemi lolorun ke (Won pe mi lolorun ke)
Now I'm making waves
They talk say na tsunami
Why, they want to retire me
Wanna play me like Konami
But I get my own army
New new fans, say the cold no fit tire me
Say stop that shit
When I'm talking o, talk nothing
You dey find me o, stop fronting
Say na me wey you all wanting
If you see me o, stop that shit
When I'm talking o, talk nothing
You dey find me o, stop fronting
Say na me wey you all wanting
Anywhere Everywhere, I dey Jegbaladun
As i dey, I dey Jegbaladun
With my guys, I dey Jegbaladun
I swear to God, I dey Jegbaladun
I dey Jegbaladun, I dey Jegbaladun
As i dey, I dey Jegbaladun
With my guys, I dey Jegbaladun
I swear to God, I dey Jegbaladun
I dey Jegbaladun
See no go dull me o
Emi ma hang up so ogbeni malo call me o
[ Correct these Lyrics ]

[ Correct these Lyrics ]

We currently do not have these lyrics. If you would like to submit them, please use the form below.


We currently do not have these lyrics. If you would like to submit them, please use the form below.


English

When I started in the game, you no like me
Now you see me winning you wan ride me
When I kill every beat, I kill it softly
You see me moving, no try to stop me
Say stop that shit
When I'm talking o, talk nothing
You dey find me o, stop fronting
Say na me wey you all wanting
If you see me o, stop that shit
When I'm talking o, talk nothing
You dey find me o, stop fronting
Say na me wey you all wanting
Anywhere Everywhere, I dey Jegbaladun
As I dey, I dey Jegbaladun
With my guys, I dey Jegbaladun
I swear to God, I dey Jegbaladun
I dey Jegbaladun, I dey Jegbaladun
As I dey, I dey Jegbaladun
With my guys, I dey Jegbaladun
I swear to God, I dey Jegbaladun
I dey Jegbaladun
See no go dull me o
Emi ma hang up, so ogbeni malo call me o
Abeg no disturb cos me I dey ball ni o
Emi dey ti high bai, won de fe kin fall ni
Cos I be bad guy wey dey rap
With that wrapped something
Steady making Jams, Zero Dettol something
Ogbeni from nothing don dey turn something
Never settling for less, always on a sum thing
Plus, on a sum thing
Me say stop that shit
Where una think say we no go reach
We don pass it
Na me dem be dey underrate
But God don dey elevate the boy fire burn
Say We making hit, say we causing commotion
Say stop that shit
When I'm talking o, talk nothing
You dey find me o, stop fronting
Say na me wey you all wanting
If you see me o, stop that shit
When I'm talking o, talk nothing
You dey find me o, stop fronting
Say na me wey you all wanting
Anywhere Everywhere, I dey Jegbaladun
As i dey, I dey Jegbaladun
With my guys, I dey Jegbaladun
I swear to God, I dey Jegbaladun
I dey Jegbaladun, I dey Jegbaladun
As i dey, I dey Jegbaladun
With my guys, I dey Jegbaladun
I swear to God, I dey Jegbaladun
I dey Jegbaladun
Emi man Jegbaladun ke
Emi mo parol Aduke, motun parol Iya Aduke
See the boy so young but on gba l'orimi ke
Same people toni mo fresh
Loma pemi lolorun ke (Won pe mi lolorun ke)
Now I'm making waves
They talk say na tsunami
Why, they want to retire me
Wanna play me like Konami
But I get my own army
New new fans, say the cold no fit tire me
Say stop that shit
When I'm talking o, talk nothing
You dey find me o, stop fronting
Say na me wey you all wanting
If you see me o, stop that shit
When I'm talking o, talk nothing
You dey find me o, stop fronting
Say na me wey you all wanting
Anywhere Everywhere, I dey Jegbaladun
As i dey, I dey Jegbaladun
With my guys, I dey Jegbaladun
I swear to God, I dey Jegbaladun
I dey Jegbaladun, I dey Jegbaladun
As i dey, I dey Jegbaladun
With my guys, I dey Jegbaladun
I swear to God, I dey Jegbaladun
I dey Jegbaladun
See no go dull me o
Emi ma hang up so ogbeni malo call me o
[ Correct these Lyrics ]
Writer: Olufela Shokunbi
Copyright: Lyrics © O/B/O DistroKid

Back to: Olufela



Olufela - Jegbaladun Video
(Show video at the top of the page)


Performed By: Olufela
Language: English
Length: 3:17
Written by: Olufela Shokunbi
[Correct Info]
Tags:
No tags yet